正在加载视频...
视频加载失败
Nigerian student nurses doing the balloon and syringe challenge
409,518 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

You see those nurses wey their ballon dey burst, na their hand dey pain person when dey choook you injection ooo 🤣🤣 you see those ones that got it right, their hands no dey pain oo 🤣🤣 I don see new update wey I go dey use, 🤣🤣 any nurse wey wan give me injection, I go give you ballon 🤣🤣if e burst, I don run 🏃 🤣🤣

See as this one hold syringe😭😭 assassin

Now that I think of it... I think this should be one of their practical exams that must be passed. Inject 10 balloons 🎈 Then, be graded by the score. Cos ehh... many people don suffer from nurse hand.

If you know you failed this challenge, please don’t even near me or my kid to give us injections abeg. It’s obvious na vein you go shook the syringe 💉 😆

When training gets turned into trends, you start wondering who is actually learning and who is just entertaining TikTok.

Nigerian student nurses just turned injection practice into a TikTok show 😂 Some of them missing the balloon like they’re aiming at a moving target. Next time a nurse is about to inject you, just ask: “Sister, did you pass the balloon challenge?” If she laughs… RUN! 🏃♂️💉🏀

See as this one hold syringe, I don dai 🤣😂 Nurse ❌ Apayan✅

Is some of these nurses chook BBL ehn, walahi e go explode 😂😂🤭

Imagine my heart in the hands of dabel

You just know amara na olodo 😂

Amaka nd Happiness shouldn’t have anything to do with injections. Giving prescriptions cool but injections no go areas Imagine ur nurse dear pass u wen day collect injection

That victory fine oooo who get her handle

I don know the people wey I go run from

No wonder my yansh Dey always pain me for days so let me guess does their balloons bust na them I jam the most mogbe

Am glad something like this was posted because Omo we all dead 😂😂😂all of them are future nurses 😭😭😭that second girl no even sabi hold injection …my future children am sorry because una nyash go hear am well well

Na here you go sabi why some nurse give you injection’you go feel am for months😂

If dem dey write any list and Favour never enter the list then na fake list

Angle the injection, keep bevel up, and pierce a low tension zone.

Igbo babes too fine sote you go think sey na AI. See that first nurse na. Yes, they might break your heart, but so can ugly babe. God dey create Sha. No wonder Peter Obi dey always send dem urgent ₦20M every week

You'd just know Victoria is the Typical Description of what an Ideal Nurse should look like 🤝

See dem, they are plenty who haven't learned it and will graduate, these are the ones that will give someone problems from injections

Are your bums safe with these nurses? 😂

Please send nurse titi to room 204 I'm there right now. I need a personal treatment

Amaka with disappointment all the time🙄😂

Na who go go do BBL for those ones side in the future I pity 😂😂

Omo see as chioma hold injection like fork. Make she no just shook your yanch 😭😭

Omo, Amaka will cr!pple a lot of people sha 😂😂

She good 👍🏾 That girl for her back:No b juju b that? 😂😂

You don't have to be a nurse to know how to do this

Another update anytime nurse Wan give me injection I go first give her balloon once she pass I go allow her give me if she failed omo abeg dey go

Those ones bursting the balloons are training to be hired assassin. Cus if they shook person needle like that, na die😂

You see those one way burst the balloon ehh.. no try go to them for injection ooo.. if not you mouth will not he able to tell wetin you see

See d way Chioma take hold syringe 😭😭😭

So why is it that those on lashes couldn't get it.

No worries, Amaka go still treat me 😭

