Loading video...
Video Failed to Load
Nigerians help Shallipopi don tie me🥲
917,893 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Damilola🌺1 year ago
omo you don almost 30, and you still de f00l like this?😭

Young DY📊🖤🇧🇪1 year ago
Person serious boyfriend lol 😂 9 months product lol 😂 Camera blur😂 Looking unkempt and malnourished 😂 Hairline disabled 😂🤦♂️💀

“SanTa ExqCobar”≠1 year ago
Wetin be this??🤔 God forgive me for coming across this on my timeline 🙏🙏🙏🥹

WEALTH1 year ago
Na since yesterday you don Dey wear this cloth , when you go off am

𝐎𝐥𝐚𝐢𝐝𝐞🥶1 year ago
Na you need help

ABBAS🐐⚒️1 year ago
I too like this guy 😭😭❤️

Senior Bro1 year ago
Wait o, your cream finish??

Sir Chuks1 year ago
See person wey dey drag Davido 😂😂😂😂

Dammyishere1 year ago
How much shallipopi pay you seun ?

BREEZY 🏆🥇1 year ago
Why this lame dance go pop up for my fyp...
Related Videos
9:42
Sensitive content
Nigerians please pray for me… W0mwn don finally bring me down ☝️🏧
GehGeh
281,262 views • 1 day ago
