Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Nigerians help Shallipopi don tie me🥲

917,893 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Damilola🌺
Damilola🌺vor 1 Jahr

omo you don almost 30, and you still de f00l like this?😭

Profilbild von Young DY📊🖤🇧🇪
Young DY📊🖤🇧🇪vor 1 Jahr

Person serious boyfriend lol 😂 9 months product lol 😂 Camera blur😂 Looking unkempt and malnourished 😂 Hairline disabled 😂🤦‍♂️💀

Profilbild von “SanTa ExqCobar”≠
“SanTa ExqCobar”≠vor 1 Jahr

Wetin be this??🤔 God forgive me for coming across this on my timeline 🙏🙏🙏🥹

Profilbild von WEALTH
WEALTHvor 1 Jahr

Na since yesterday you don Dey wear this cloth , when you go off am

Profilbild von 𝐎𝐥𝐚𝐢𝐝𝐞🥶
𝐎𝐥𝐚𝐢𝐝𝐞🥶vor 1 Jahr

Na you need help

Profilbild von ABBAS🐐⚒️
ABBAS🐐⚒️vor 1 Jahr

I too like this guy 😭😭❤️

Profilbild von Senior Bro
Senior Brovor 1 Jahr

Wait o, your cream finish??

Profilbild von Sir Chuks
Sir Chuksvor 1 Jahr

See person wey dey drag Davido 😂😂😂😂

Profilbild von Dammyishere
Dammyisherevor 1 Jahr

How much shallipopi pay you seun ?

Profilbild von BREEZY 🏆🥇
BREEZY 🏆🥇vor 1 Jahr

Why this lame dance go pop up for my fyp...

Ähnliche Videos