正在加载视频...
视频加载失败
Nigerians please leave my David for me.
19,493 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

You see that “get out..how much do you have?” Wey you talk, that’s the major problem with this country. We accord respect based on money. As long as you have money you can never be wrong in any dispute. God help us.

B4 B4

Leave Dee one for me, Make I catch am first na two teeth I go comot first

You are a fool sir

Does he have to call his name o, Erigga no bold but Davido too bold return fire over im sub. NO TIME!😆😝🤣

Who be this one 🤡🤡

Omo and you don old oooo 🤲

Ode

Very insecure slovido

Who remember this man? 😂😂. Someone don collect the award for the same GWR wey you do oo, them no even recognize you at all 😂😂 . You go just Dey fail for everything you put hand 😂😂

Trust me dem go still beat you na small time remain for u no worry oo

Slovido Industry black market 😂

@Boy_Stylz Deeone, go and look after your health. I’m saying it now You leave yours putting mouth everywhere… You be mumu.

Me and you know say nah Davido Erigga the talk about

Ur mumu no too much ?

nomaly slovido na money Miss road

Brr go sleep ,you too useless

Clown

Slovido lol 😂

You wey ur life don bend My friend gettat,na only online una Dey get mouth talk nonsense

Davido take style get Messi bad character for Argentina, forget say dem dey always talk say him dey work hard like Cristiano Ronaldo

Anywhere belle face, do ur content and leave Davido

Ur papa and mama life no go ever beta … Oloriburuku failed human

You sha dey find relevance everywhere... be yourself for once

U get soul

Okay him call Erigga name fool 😂😂

Do you like the 3some

Everything you do will come against you... stop talking about vdm..

Dee Mumu

Lol

Bastard 😂
