Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigerians please pray for me.☝️🏧
595,058 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

This guy na mumu His no longer relevant

@Abdulghaff90874 This guy really understands the internet… 😂😂

This Ghegeh cunny, I know see any difference between him and this crab in this video. Same character, different specie

I no go ever take you serious again I no do again

This guy is a menace and should be jailed

Oga they don leave you... You go explain tire no evidence. Na mumu go de believe you, bros this one don cast find another niche

Ghegeh we Nigerians and the women's go gather swear for you 😂😂 But why you hate Nigerians women's 😂😂

Just pray for yourself instead, because if Nigerians pray for you, you no go like am.

@Pascaldey4you Abeg, Who gree marry this irritating boy?

Gehgeh memes 101:

Damage control gat be better than this ooo

We're already doing that , since after you got married all of a sudden 🤣

Wetin dey really do this Una geh geh😂

Ghegeh na wow o,4 babe mama and 2 pregnant women..my ribs oooooooooooo... This guy normal sha...the way girl take hate u hmm...na man u be...i rep ugborikoko u know u knw

Me looking at Geh Geh 😂😂🌚👇

Wisdom too much 🤣🤣

After he wine guys finish. He go go buy another gle. He’s even completing his new house. Come laugh una ontop. Wise up oooo.

If you still dey this university like this comment

My loyalty for you and your university is till eternity deal boss. If you like marry all the women wey dey this world i go still follow you and your teachings. 🫡🙇🙇

@Djsoft273

Professor what is happening?

What do you really need gheghe tell me personally now I might help you

You to wise Gehgeh!! You are an expert for a reason

Na why I like this GehGeh, my mentor for a reason.

Guyyyyyyy like 99% of your followers don go again 🤦🏻♂️🤦🏻♂️🤦🏻♂️ @official_Gegeh wahala

Talk ful your head

Listen well

You need to see your doctor Geh Geh 🌚🌚😂👇

Geh Geh .. did you marry or not ? Clear the air for us

I just love this guy anyhow 😁😁😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Nigerians please pray for me… W0mwn don finally bring me down ☝️🏧
GehGeh
350,367 görüntüleme • 1 ay önce
