Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigerians please pray for me
43,432 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
23 Kommentare

Omo wetin fit put Delta State's richest man for depression fit kpai me 😭

It's well with you Bro that's part of script writing Get well soon

Na everyday we go Dey pray for your? Omor today pray for yourself we are busy

U sef pray for me 😌

Nah everytime we go pray for you boss

@aproko_units Sorry 😢

I'm really sorry about that my mentor. Wetin dey really make you depressed 😔

Keep showing up e go still get better and better

Oya send aza

Ahbeg gimme one of ur GLE before u go back to childhood

When Adele say; When we were younger and free, I've forgotten how it felt before the world fell at our feet. Naa watin she mean be this🤌

You sure u wan leave all the ladies you the bag now , go back to then times ?

What ever difficulty you are going through God will see you throug 🙏

Die na

Pray for yourself every man with him own problem

Financial expert do financial mistake and do me 50k😩

Sorry Prof 🥹

U don use advise spoil my life

Be serious Prof! 😂

Tell your baby mamas to pray

Have you ever prayed for Nigerian before

Nobody no why🙄🙄

OGB don finish you 😭😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Nigerians please pray for me… W0mwn don finally bring me down ☝️🏧
GehGeh
351,264 Aufrufe • vor 1 Monat
