Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

No be for here you go jogodo! 🦅

149,973 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 41

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫9 месяцев назад

Be honest,this rvbbish make sense for your ear? You just dey deceive yourself 😂😂😂🤣

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk9 месяцев назад

Na awuke i for dey jam?

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌9 месяцев назад

OBOY BUT YOU RESEMBLE TH!EF O

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk9 месяцев назад

you dey crasė

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌9 месяцев назад

WETIN YOU DEY DO WITH NUMBER 9?

Фото профиля 2003🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
2003🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿9 месяцев назад

Omo you dey tear steps oo guy 😭

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk9 месяцев назад

@Adetexas1 na normal thing

Фото профиля BIG TOMPS🏳️
BIG TOMPS🏳️9 месяцев назад

Guy you go repeat the challenge, you no do am well. You gat take the guy on aware make he use body whip ground😏

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk9 месяцев назад

na you go pay hospital bill?

Фото профиля BIG TOMPS🏳️
BIG TOMPS🏳️9 месяцев назад

That one na less for this side. No more fear fear. Repeat the challenge Abeg 🤲

Фото профиля Frank
Frank9 месяцев назад

That guy u fall down, wetin he do u?😂

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk9 месяцев назад

you no see how e block my view

Фото профиля Hollar🫵memes
Hollar🫵memes9 месяцев назад

Ur fans go don believe say na ur apartment be this oo. Hmm sha do fast I’m expecting visitors

Фото профиля Introvert 🎲🥏
Introvert 🎲🥏9 месяцев назад

Where your steeze seun ? Shey nah jogodo make you loose composure like this but that song nah proper gbedu sha ❤️🔥

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸9 месяцев назад

Omo why you con dey tear us five fingers na

Фото профиля Esam
Esam9 месяцев назад

Wetin you dey do bobo yii lol

Фото профиля Remilekun Ayoola
Remilekun Ayoola9 месяцев назад

If you add kpo join the one way dey do u b4 u no go make sense o 😂😂

Фото профиля It Was A Good Day
It Was A Good Day9 месяцев назад

Seun, the room wasn't painted well, the design at the top should have been put in a different angle, don't wear such cap with jerseys anymore, always make sure the camera is brighter and bigger before you drop these kind of videos. No offense

Фото профиля Biqqest_nuel🦅📊💙
Biqqest_nuel🦅📊💙9 месяцев назад

For this guy mind now , he Dey tear steps.

Фото профиля Stevenashonit🌿🦞🀄️
Stevenashonit🌿🦞🀄️9 месяцев назад

And this egbon never marry oh 😂

Фото профиля BLACK BOY JUDYKAY⭐
BLACK BOY JUDYKAY⭐9 месяцев назад

Guy you don craze before?

Фото профиля SENIOR WOMAN
SENIOR WOMAN9 месяцев назад

You don Jogodo 🤣🤣

Фото профиля 🌹Tope💞
🌹Tope💞9 месяцев назад

Say the truth on the song seun lol

Фото профиля Abbas
Abbas9 месяцев назад

You too sabi dance my guy😂 I like your energy boss

Фото профиля 🫧 𝐏𝐨𝐩𝐜𝐢𝐫𝐜𝐥𝐞
🫧 𝐏𝐨𝐩𝐜𝐢𝐫𝐜𝐥𝐞9 месяцев назад

Egbami she don jogodo she no gree wake up again

Фото профиля Lammie👼
Lammie👼9 месяцев назад

You just deh cra3e Dey go lol 😂

Фото профиля Oluwajosh 🧚‍♂️
Oluwajosh 🧚‍♂️9 месяцев назад

Same jogodo wey davido jogodo naim anu dey call am "my daddy"

Фото профиля Oriyomi
Oriyomi9 месяцев назад

For 2026

Фото профиля ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥9 месяцев назад

🦅😂

Фото профиля WARRI✪R
WARRI✪R9 месяцев назад

Make nothin miss o

Фото профиля 𝗠𝗢🤠🖤
𝗠𝗢🤠🖤9 месяцев назад

I too like this Seun 😂❤️

Фото профиля Lion 🦁
Lion 🦁9 месяцев назад

To hell with the CAF Fuck the AFCON Fuck Algeria Fuck Morocco E no go better for Ghana F$$k African Fuck dean ammi Fuck seun Fuck abbaz

Фото профиля Chris Okonkwo
Chris Okonkwo9 месяцев назад

Seun and fooling

Фото профиля LAXGOMEETUP🇦🇷
LAXGOMEETUP🇦🇷9 месяцев назад

Ofer kpa mi with ogogoro🚀🔥

Фото профиля 𝙳𝙰𝚅𝙴 𝙿𝚁𝙰𝙸𝚂𝙴
𝙳𝙰𝚅𝙴 𝙿𝚁𝙰𝙸𝚂𝙴9 месяцев назад

@heis_beebah Them don lodge u again?

Фото профиля cfc Moses
cfc Moses9 месяцев назад

If you see am you go think say he wise

Фото профиля pyr3x_gram9🐍🥶
pyr3x_gram9🐍🥶9 месяцев назад

Jogodo ways🔥🦅

Фото профиля OBJ
OBJ9 месяцев назад

This one too na dance?

Фото профиля Ezra
Ezra9 месяцев назад

The nor sweet na y u just dey waka up and down no good move 😂😂🤦

Фото профиля Tee
Tee9 месяцев назад

Song that is fire

Фото профиля Adebayo
Adebayo9 месяцев назад

This song is not sweet, wizkid disappointed us

Похожие видео