Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wizkid & Asake Vibing to “Jogodo” 🦅
159,567 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Omo be like na for here we go Jogodo o

Omo this their relationship dey sweet me die

Jogodo, best jam of the year!

I love Wizzy so much mehn! Look at that smile on his face when the chorus started

Song wey no sweet 😂

Wizzy say Ogogoro'e daa nah🤣🤣🤣🤣

These foøls think they're the best duo, Davido and Omah Lay 😂 a cheap copy of the blue print

Make I Dey gum asake so that I fit tour again shock this guys😂

Mid

See me smiling like mumu 😂

Posting Like they just made the video today or 2 days ago lol 😂 this people go do video come post am after 20 days later 😂 ASAKE dey carry me run I dey learn all your tactics when my time come we go spend holiday for number 1 too

This Jogodo song make sense die 😂.

Asake just took Olamide’s spot

Two nonchalant artist 🦅

Wiz say na “Igbo yen daa” 😂😂

Abeg I fit jogodo for here? 🙏🤣

No be for hear you go jogodo fc for Life

Ogogoro yen da 😂✨

Baby baby jowo 🔥

@eric_xchange Jogodo 💯

Biggest duo🦅

Mr Sample

Olohun seh, Igbo yen daaa

Igbo yen da 😂😂🦅

My gee’s 🪖🦅

🦅❤️

You go know say all these una rubbish for twitter no even de move Big Wiz . Man is standing on business strictly . Got no time for sore losers ❤️🦅

Omo this their bond too strong bro🤝

Igbo yen da now

No be today we dey kpoe 😤 kpoe

🙌🙌

The lifestyle cost na you no know…
