Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

No be garri be that?

69,124 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Balogun Balogun
Balogun Balogun3 месяцев назад

Garri just Dey get level every day by day both international and local 😂😂

Фото профиля SIMP🛡️
SIMP🛡️3 месяцев назад

Brazil don thief our garri de call am millet ahh this has been saving lives in Nigeria since 1800

Фото профиля @Dino
@Dino3 месяцев назад

These people com process garri past Nigerians wey get am

Фото профиля Naffsybaby💖💕
Naffsybaby💖💕3 месяцев назад

Nor be our garri be that😂😂😂been saving lives since 1902

Фото профиля Abiola Ayinde
Abiola Ayinde3 месяцев назад

It’s called farofa and is very popular in Bahia, northeastern Brazil, which also holds the highest black population. They also eat akara (called akaraje) and worship Yoruba gods and goddesses.

Фото профиля Tunde Ibitoye 🧡
Tunde Ibitoye 🧡3 месяцев назад

Na our garri be this now 🤲🏿😂

Фото профиля ABIOLA AKINBOBOLA
ABIOLA AKINBOBOLA3 месяцев назад

see as Brazil give garri level 🤣

Фото профиля Jahbreez
Jahbreez3 месяцев назад

No be garri be that? Na Brazilian farinha o 😂 Same cassava, same grinding, same yellow granules wey go swell if you pour water... World small die, even Brazil dey run our kind of life.

Фото профиля Riches in Glory🎒 $ELS
Riches in Glory🎒 $ELS3 месяцев назад

Say no more mi Lady!😂

Фото профиля Ossai of Enugu
Ossai of Enugu3 месяцев назад

Yes this is a better way of making garri

Фото профиля Trippz🥀♥️
Trippz🥀♥️3 месяцев назад

Omo garri go hungry you if you see this type of production

Фото профиля dele rico
dele rico3 месяцев назад

Who go help me tell them say na the one wey fire wood fry dey sweet pass

Фото профиля Chill X Plug
Chill X Plug3 месяцев назад

See soft life, na so so suffer suffer for this country

Фото профиля Akeem
Akeem3 месяцев назад

So lovely to watch. Garri just dey hungry me.

Фото профиля Ayanfe🤍
Ayanfe🤍3 месяцев назад

He popular for brazil keh Wetin dem go come talk say he do for Nigeria

Фото профиля Doinz Lounge & BAR
Doinz Lounge & BAR3 месяцев назад

The same process here in Nigeria 🇳🇬🌎✨

Фото профиля Awakaris
Awakaris3 месяцев назад

Of course, that’s garri. We used to do this in school. That’s Kodo or garri salad.

Фото профиля Rayan_cool
Rayan_cool3 месяцев назад

Omo na garri ooo,garrinto the world bro's 😭😆😂🥺🩸♥️

Фото профиля Chidubem
Chidubem3 месяцев назад

U don c am nah….dem just use English sophisticate am…😂

Фото профиля lamJeffery
lamJeffery3 месяцев назад

@motell_ 🤣🤣🤣

Фото профиля Matt hew
Matt hew3 месяцев назад

Advance one

Фото профиля Clifford
Clifford3 месяцев назад

Cassava is not an African food. It came from Europe. How do I tell that to nigerians. Yam is our food. Infact we pay special respect to yam that's why there's a festival for it and only men cultivate yam.

Фото профиля EL.GRANDE
EL.GRANDE3 месяцев назад

Na garri dis Weyre de call cassava flour nushlielesella?

Фото профиля Samson😎
Samson😎3 месяцев назад

Na farinha be that o Same cassava process, just Brazil version. Garri’s cousin wey travel go far.

Фото профиля Upper Sokponba Landlord
Upper Sokponba Landlord3 месяцев назад

Werey say na flour granules 😂

Фото профиля Uddybest
Uddybest3 месяцев назад

Check well 😂😂

Фото профиля OyinTunde Billows
OyinTunde Billows3 месяцев назад

So lovely to watch Garri weh get better grade

Фото профиля D'bella
D'bella3 месяцев назад

Is garri naa, South America is the highest producer of cassava and palm oil

Фото профиля KING WAYAR
KING WAYAR3 месяцев назад

Na him na

Фото профиля EmezWRLD
EmezWRLD3 месяцев назад

This particular garri is so educated. It has a PhD degree

Фото профиля Theo TV
Theo TV3 месяцев назад

I think it's barei

Фото профиля ZAZA
ZAZA3 месяцев назад

Na Garri oo

Фото профиля Ayo
Ayo3 месяцев назад

Garri, sugar, milk and groundnuts, Brazil people go think say u don mad

Фото профиля Kolawolakehinde zetarium | $XAGE
Kolawolakehinde zetarium | $XAGE3 месяцев назад

No na pupuru

Похожие видео