Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No be juju be that
13,786 görüntüleme • 20 saat önce •via X (Twitter)
18 Yorum

Saint Vincent20 saat önce
Lol but her bike is free na, why dey stress herself like that?

Bad Characta 🧙♂️🚬20 saat önce
Strong Juju Dey Benin 🇧🇯 republik

Victoria uranta/ Digital20 saat önce
What did I just watch? Merlin still Dey learn work for this woman hand ohhh

Build.Shoot || Your Brand Storyteller19 saat önce
Literal representation of "You cannot wrestle a man in his own house"

Pigin Football ⚽20 saat önce
No put me for this early Monday

Ogidigan20 saat önce
Many things dey sup for Africa

joseph chizoba onyeb20 saat önce
She mastered it

1%R20 saat önce
Una fit go confirm am on my behalf

L💡GHT20 saat önce
Nah balance he this

V.baddest20 saat önce
Come delta you go know say na normal thing for delta women 😂

Roland20 saat önce
No be Ehis mama wey carry APC for head be that 😂

DAMIAN 💫20 saat önce
E no hard to know Anambra women

Bíg14🐦⬛20 saat önce
Benin republic 🇧🇯

MARK.20 saat önce
Omo even the Matrix cannot explain this

Dgrt20 saat önce
If na to carry something for head steadily, leave am for woman.

Ayomide20 saat önce
It can only be Togolaise

Semi god.20 saat önce
Na trick

💟 Culers-Chronicle❤️20 saat önce
This can’t be real
