Loading video...
Video Failed to Load
No be me and una sha๐ญ๐คฒ๐ฝ
78,845 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

This level of acting is too good to be mere imagination. This guy has experienced extreme sapa before ๐ญ

Omo this has to be your most funniest content bro ๐๐๐

I can never watch your videos completelyโฆthe shame eats even who no know you๐๐ญ

The phone only seff you go know sey sapa and the guy Na relative๐ญ๐

The first one wey call her dad, no be her popc be that o ๐๐

Omo the kain shame wey catch me ๐๐ How you even take enter their circle

I close one eye de watch the video cuz of shame ๐ ๐

You no fit see me for that kind rubbish settings ๐

This guy just Dey kill me I don laugh my ribs wan commot like dis

You people ate without me or what?๐๐๐๐

Una dey create rubbish in the name of content?

But Iโll tell you something: this content has some negative consequences. Providing the fact that It doesnโt teach any good lessons to children, especially young people whose parents are not financially well-off. Instead, its implication revolves around creating nothing but low self-esteem in the minds of people who cannot live a fulfilled life.

Sapa dey really w0und you๐๐

You see that food part enh na that one vex me pass them give me bread and tea no be agege o 4 slize and that cuz my aunt said she knows I eat more haaaa 1 nack I still dey wait for food she say haba it not time for lunch we just had breakfast by 11am baba I wan run mad

Na small thing Dey vex poor ma ๐

First to reach the door is a fuu and na you wan first reach o ๐

๐ ๐ ๐ ๐ ๐ I love this guy content Judy he isn't that consistent. Good content

Skit wey you supposed drop by December you rush drop am now because of Elon money

Involve you, involve you๐๐now youโve been involved Which kind game be this? Rufus is easily provoked ๐๐

Ur skits dey drag time with movies 5 minutes na porn u post ?

I watched this to the end. This is a nice upgrade to your craft

And some people say this guy no funny me I don laugh tire ๐

Poor man dey quick vex๐๐

First to reach the door is a fool, baba wan miaaa ๐โโ๏ธ ๐

You for vex when she touch your phone say you no dey play again

You rush use quarrel run Abi ๐๐๐๐๐

Holding his shoes and jumping that way just omg๐๐๐

The First Ladyโs call is even sugar daddy cos y would you talk to your papa with that tone ๐

Sheโs really getting on your nerves like say the rubber band wey dey your phone no dey get on your nerve ๐

Na small thing dey vex poor man pikin ๐ญ

Rufus should go next as how? ๐ญ

See that scene of Eba who go turn am to gif ?

Bro, you should do more content like this, other than that gae gae stuffsโฆyou bin switch to

My mum shes introverted ๐

But why that girl Dey touch your phone na ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
