Loading video...
Video Failed to Load
Abeg make una no cook me today 🥹🙏🏾 reason this jam sha e dope
854,428 views • 3 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

High Maintenance Man😮💨3 years ago
Divine 🙄🙄

Commissioner for Dodo™️3 years ago
Lol I thought they told you yesterday

⚫3 years ago
😂 Idolo 😂 I don laff tire Buh d cooking was worth it

rey3 years ago
Our President🦇🆗

Damilola🦅3 years ago
I’m a wizkid fan but to be honest Rema is currently ahead of wizkid. ❤️

eCHO🐐3 years ago
I just say make I pour my mind here. Chief @heisrema and guys, make una reason this jam too

REMA NEWS3 years ago
Stream here

Ebenz™️🧸3 years ago
Dear haters Thanks for Taking Holiday to #1 with your cooking but it’s time to take “Reason you” to #1 😂 While you’re at it feel free to donate your tears it’s sweet.🤣

Victor Oxlade3 years ago
We Dey talk Peter Obi you dey talk jam Omo rema forget say I too like you I for say you no get sense

🐦⬛3 years ago
reason this jam as you're reasoning that jam
Related Videos
We Dey top 200 , make una carry me enter top 100 today Abeg 🙏🏾😩
BOY MULLER
28,163 views • 3 months ago
4:12
Sensitive content
Make una no Dey preach something like this for church Abeg
Ayo
296,567 views • 8 months ago
