正在加载视频...

视频加载失败

No be me and una sha😭🤲🏽

78,845 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Tarelayefa 的头像
Tarelayefa6 个月前

This level of acting is too good to be mere imagination. This guy has experienced extreme sapa before 😭

OLAYIMIKA 🖤 的头像
OLAYIMIKA 🖤6 个月前

Omo this has to be your most funniest content bro 😂😂😂

Asap 𝕏BT 🪙 的头像
Asap 𝕏BT 🪙6 个月前

I can never watch your videos completely…the shame eats even who no know you😂😭

Luciano ⚔️ 的头像
Luciano ⚔️6 个月前

The phone only seff you go know sey sapa and the guy Na relative😭😂

HB🫶🏿 的头像
HB🫶🏿6 个月前

The first one wey call her dad, no be her popc be that o 😂😂

Reeee💨 的头像
Reeee💨6 个月前

Omo the kain shame wey catch me 😂💔 How you even take enter their circle

PROUDLYAFRICAN 的头像
PROUDLYAFRICAN6 个月前

I close one eye de watch the video cuz of shame 😅😅

Imole 的头像
Imole6 个月前

You no fit see me for that kind rubbish settings 😂

𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴 的头像
𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴6 个月前

This guy just Dey kill me I don laugh my ribs wan commot like dis

Veeky🌹 的头像
Veeky🌹6 个月前

You people ate without me or what?😂😂😂😂

©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™ 的头像
©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™6 个月前

Una dey create rubbish in the name of content?

Raqonia 的头像
Raqonia6 个月前

But I’ll tell you something: this content has some negative consequences. Providing the fact that It doesn’t teach any good lessons to children, especially young people whose parents are not financially well-off. Instead, its implication revolves around creating nothing but low self-esteem in the minds of people who cannot live a fulfilled life.

GLOW 的头像
GLOW6 个月前

Sapa dey really w0und you😆😆

Arimaker🐐 的头像
Arimaker🐐6 个月前

You see that food part enh na that one vex me pass them give me bread and tea no be agege o 4 slize and that cuz my aunt said she knows I eat more haaaa 1 nack I still dey wait for food she say haba it not time for lunch we just had breakfast by 11am baba I wan run mad

C.O 的头像
C.O6 个月前

Na small thing Dey vex poor ma 😂

Notoriouz Tips 𝕏 的头像
Notoriouz Tips 𝕏6 个月前

First to reach the door is a fuu and na you wan first reach o 😂

Ken/Kopite.(MR.OBSERVER) 的头像
Ken/Kopite.(MR.OBSERVER)6 个月前

😂 😂 😂 😂 😂 I love this guy content Judy he isn't that consistent. Good content

HOSET ✰ 的头像
HOSET ✰6 个月前

Skit wey you supposed drop by December you rush drop am now because of Elon money

Veeky🌹 的头像
Veeky🌹6 个月前

Involve you, involve you😂😂now you’ve been involved Which kind game be this? Rufus is easily provoked 😂😂

IamSemilor4130 的头像
IamSemilor41306 个月前

Ur skits dey drag time with movies 5 minutes na porn u post ?

Pretty Miranda 的头像
Pretty Miranda6 个月前

I watched this to the end. This is a nice upgrade to your craft

VERYGOODTAILORMAN🏆✂️ 的头像
VERYGOODTAILORMAN🏆✂️6 个月前

And some people say this guy no funny me I don laugh tire 😂

Kodiezzy 的头像
Kodiezzy6 个月前

Poor man dey quick vex😂😂

DΞMZY 的头像
DΞMZY6 个月前

First to reach the door is a fool, baba wan miaaa 🏃‍♂️ 😂

GALLANT 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇬🇧🇱🇺🇨🇦🇫🇮 的头像
GALLANT 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇬🇧🇱🇺🇨🇦🇫🇮6 个月前

You for vex when she touch your phone say you no dey play again

Heerskappy 的头像
Heerskappy6 个月前

You rush use quarrel run Abi 😂😂😂😂😂

Veeky🌹 的头像
Veeky🌹6 个月前

Holding his shoes and jumping that way just omg😂😂😂

Sugar Mummy(Her daddy’s daughter) 的头像
Sugar Mummy(Her daddy’s daughter)6 个月前

The First Lady’s call is even sugar daddy cos y would you talk to your papa with that tone 😏

Swazy   的头像
Swazy  6 个月前

She’s really getting on your nerves like say the rubber band wey dey your phone no dey get on your nerve 😅

Sammy Berry💙🩶 的头像
Sammy Berry💙🩶6 个月前

Na small thing dey vex poor man pikin 😭

Degen 的头像
Degen6 个月前

Rufus should go next as how? 😭

Joshua 🧩 的头像
Joshua 🧩6 个月前

See that scene of Eba who go turn am to gif ?

HB🫶🏿 的头像
HB🫶🏿6 个月前

Bro, you should do more content like this, other than that gae gae stuffs…you bin switch to

NR~VRC🏡 的头像
NR~VRC🏡6 个月前

My mum shes introverted 😂

SF69🚨 的头像
SF69🚨6 个月前

But why that girl Dey touch your phone na 🤣🤣🤣🤣🤣

相关视频