Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No be only me go Dey traumatized wtf 😭😭😭
208,619 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
48 Kommentare

This one fit never brush teeth for 1000 yrs😁... Tufiakwa...that Dentist try

😭😭😭😭😭

Dentist dey try o , I for don vomit😭😭

Dey add viewers whatever now What’s this now?

This one na bandit cause wtf 😳

😭😭😭😭😭

I don repost for my mutuals too, no be only me go Dey traumatized too

😭😭😭😭😭

Make them remove all the teeth no need

Haaaa No need as how 😭😭

Those are plaques right?

That teeth go smell

Uwa mo

Thank God network no allow me watch am

🌚😂😂😂

The blood that came out from that mouth should be enough to be donated for blood transfusion.

Omo 😩

This is too dirty

Dirty sef is even fair

Ai

God Abeg ooo

And he would be kissing person daughter like this oo 🤮 🤮

I dey eat oo Wetin be this???

Wait asin people dey way no Dey brush ?

It didn’t surprise me when he has a women he calls his wife 😏😏😏

Lamidi 🦷

😭😭😭😭

Haaaaa

Omo una dey try for this side oo Abeg una go charge him before working or after cos I think this one go need hypo

This person must be an exconvit

Take care of your teeth

Which kind rubbish be this?

E go dey use this mouth kiss

Thank God for dentists Cux even if they re to turn oral B to soft drink for this dude it would never work🤦

He just turned 18 and no girl accepts his kiss so dentist saves the day

Ooh chim😫😫

😭😭😭

I no go bother watch am😭

Go and watch

Ok

This is an example of an irresponsible human being.

Which kind wahala con be this one?

Sorry sorry

😂 I was eating!

What’s this? 😭 🤮

Teeth

Omoh Dentist are trying faaa

See my brother God forbid clients like this
Ähnliche Videos
Sensitive content
Bro! No be only Naija f00ling dey o😭😂💔
Oyindamola🙄
553,709 Aufrufe • vor 4 Monaten
