Loading video...
Video Failed to Load
No be only me go watch this video ๐ญ๐๐
333,505 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
56 Comments

Both of Dem mad for that movie gan๐

the movie make sense ๐๐

@faisolbenin2 Title?

@Sezzu01 @faisolbenin2 Ghetto love

The ogbeni just dey dagbadun

Imagine make your babe tell you this kin thing ๐ญ๐ญ๐ญ

@nannyjayx Next move

@nannyjayx ๐๐๐

This one is funnier ๐

๐๐๐๐๐๐ญ

Just imagine say na this Kain of film indomie generation com meet for their time๐ Dem for drag us wetin no good๐๐

๐๐๐๐๐

Funny how Vicky is so shy and put together in real life

Someone said this on tt that sheโs a shy person but I no believe ๐

the movie sweet ๐คฃi watch am yesterday

๐

Awon werey meji ๐ She dey talk like customer service You are the only one enjoying it I am not feeling anything

dem no well ๐๐

๐๐

Check out @Pstyanslord_xxl new song, you gon love it ๐๐ฟ๐ฅ

ghetto love๐๐๐๐

Vicky get dagbana๐๐๐

she useless gan๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐

Victoria na werey

Confirm one ๐ I really love the way she acts

Aswear

Song of the day, kindly check him out @perolee_music ๐ฅ๐ฅน

If you know how many views this film get for YouTube, na there you go know say people never wise. ๐๐๐

meself follow watch am na

I still watch am this morning

๐๐๐๐๐๐

๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐

dem really show craze in that movie ๐

Na this movie no allow me sleep last night ๐๐๐

I go soon re watch am seff ๐

Name of the movie

Ghetto love

Pls whats the title of the movie

Funny how Vicky is so shy and put together in real life

E Dey YouTube Abeg ?

Awon werey meji๐

๐๐๐๐

this thing de spoil ego

๐๐๐

Title of the movie

Fake Knacking ๐๐๐๐

Name

Awon werey Meji

Yo! ๐ MY ALBUM ๐ฟ โVERSATILITYโ IS OUT NOW ON ALL SOCIAL MEDIA & STREAMING PLATFORMS WORLDWIDE๐ง ๐ `19 tracks. 1 vibe from Otedolar.` `Streaming everywhere. Kindly Tap in (LINK IN BIO)`

Hmm! ๐ค Only Nigerian movie! They will be having sex with everything on

Title

Lol ๐๐

Wetin be the title of this movie?

๐

