Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

No be so bruhhh 😂😂

544,557 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 49

Фото профиля TROUBLËMÆKÊR🌚✌🏿☮️🖤☠️🔫
TROUBLËMÆKÊR🌚✌🏿☮️🖤☠️🔫2 месяцев назад

I con dey laff like mad human being for midnight Buh na some nigga true life story be this sha

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

No be lie😂

Фото профиля kingz
kingz2 месяцев назад

Well even some olosho dey get happy ending ... Ashawo self dey meet better man self in the end ... A lot happens in this world ..cos good women self dey meet bad men

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

Na the thing be that

Фото профиля cokē
cokē2 месяцев назад

mummy G.O (Yo, tag DSS ) arrest this boy😁

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

For Wetin😂

Фото профиля D E M O 🍁📷
D E M O 🍁📷2 месяцев назад

Gbogbo won ma shofs ni 😂

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

Ahh😭

Фото профиля Bishop
Bishop2 месяцев назад

All he needed to do, was to wear that "cap" totomodublack cap.

Фото профиля EMPEROR 👑🏆
EMPEROR 👑🏆2 месяцев назад

Those Korean movies dey enter their head true true 😂

Фото профиля HUNCHO 🧘🏽🖤
HUNCHO 🧘🏽🖤2 месяцев назад

And that’s how I met your mother 😭😭😭😭

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

How will you tell your kids😂

Фото профиля HUNCHO 🧘🏽🖤
HUNCHO 🧘🏽🖤2 месяцев назад

Guyyyy your apa😂😂😂

Фото профиля Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️
Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️2 месяцев назад

Mummy GO go dey do Olosho lowkey 😂😂

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

Old things shall pass away

Фото профиля Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️
Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️2 месяцев назад

Wahala‼️ Sha dey preach dey go Pastor Tunde Makanaki 😂😂💔

Фото профиля osama ✯
osama ✯2 месяцев назад

wetin i just watch guy😭😂

Фото профиля 𝕀ℕ𝕍𝕀𝕊𝕀𝔹𝕃𝔼🫥⭐🤴
𝕀ℕ𝕍𝕀𝕊𝕀𝔹𝕃𝔼🫥⭐🤴2 месяцев назад

Mummy GO keh 😂😂😂😂😂

Фото профиля BELIEVE 💨
BELIEVE 💨2 месяцев назад

No be as you think E end ooo Her was a twist

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

See spoiler 😂

Фото профиля 🏌️‍♂️
🏌️‍♂️2 месяцев назад

Watin be this

Фото профиля 🥷🏽🥀🕷
🥷🏽🥀🕷2 месяцев назад

oh boy you never credit the hooks?😂😂

Фото профиля emmanncodes💫
emmanncodes💫2 месяцев назад

tell me say na AI 😭😭

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

No be ai 😂

Фото профиля Bükky Lùïgï💵💰✦✦
Bükky Lùïgï💵💰✦✦2 месяцев назад

Oboy you never credit the hooks make them dey go?? 😎😎💔😂😂 And God forbid,na me the hooks wan use settle down 😑😒😒

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

E fit be

Фото профиля Bükky Lùïgï💵💰✦✦
Bükky Lùïgï💵💰✦✦2 месяцев назад

I rebuke it 😂😂

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY2 месяцев назад

@raphaelchiemez1 After you don send money then she went to say she love you guy 😂

Фото профиля KARMAKHIZ
KARMAKHIZ2 месяцев назад

Guy wetin be this now?. 😂😂😂

Фото профиля Big Cozy
Big Cozy2 месяцев назад

Funny how I know many olosho wey don marry ooo 😂 life no be nollywood

Фото профиля ANTAGONIST
ANTAGONIST2 месяцев назад

Bobo you never credit the hooks got me laughing like a villain

Фото профиля PØSEIDÖN
PØSEIDÖN2 месяцев назад

You see their reaction once they get called “the hooks”? That’s what I keep saying, they want to get prostitute money but they don’t want to be called prostitutes 😂😂

Фото профиля KingJalaludin
KingJalaludin2 месяцев назад

She don turn mommy GO God😂😂💔

Фото профиля NF404
NF4042 месяцев назад

Aswear bro.. a lot of niggars true life story man 😂😂😂😂

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

No be lie

Фото профиля ifeanyi modunkwu
ifeanyi modunkwu2 месяцев назад

Everybody have a chance to turn out better from their ugly and rough past. The other one is now baking and advertising cake on tiktok, whats that her name again sef 🧐

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

Na you go tell us the name 😂

Фото профиля ifeanyi modunkwu
ifeanyi modunkwu2 месяцев назад

Taejaecakes, you can patronise

Фото профиля TG Ogunlere
TG Ogunlere2 месяцев назад

Very useless generation 😂

Фото профиля nate.
nate.2 месяцев назад

@meesta_cvtz wetin i just watch 😂😂😂🤣

Фото профиля Promise chinedu
Promise chinedu2 месяцев назад

50% of marriages that have scattered started this way No go fall in love because of pussy sweetness oh

Фото профиля Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆
Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆2 месяцев назад

Na so love dey be?

Фото профиля Midnight Hunger 👀
Midnight Hunger 👀2 месяцев назад

@raphaelchiemez1 Dem for at least change the car nau

Фото профиля sageX
sageX2 месяцев назад

This no be skit o. They can be so lovable

Фото профиля JamkazSnr.❤️⭐
JamkazSnr.❤️⭐2 месяцев назад

You never credit the hooks?😂😂😂

Фото профиля OPEYEMI
OPEYEMI2 месяцев назад

Wettin be this 😂

Фото профиля BANNY
BANNY2 месяцев назад

small 30k keh 😂😂😂😭

Фото профиля Ade Of Nigeria
Ade Of Nigeria2 месяцев назад

Nice try. But the person who wrote this script na idiot Sha 😂

Фото профиля Eniola ❤️🦅
Eniola ❤️🦅2 месяцев назад

why the girls con dey para nah

Похожие видео