Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

No be wickedness be this?

161,582 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

ATOMTHEGREAT👑💫🦅 profil fotoğrafı
ATOMTHEGREAT👑💫🦅4 ay önce

So if una lose 20% weight una go chop 90% back...

Bamise Sodunke✨ profil fotoğrafı
Bamise Sodunke✨4 ay önce

Their reaction when you ask them to continue with their exercise...E ni pe

Imago Dei profil fotoğrafı
Imago Dei4 ay önce

Weight loss can wait till tomorrow, but for today, let's eat. Na who gain weight dey lose weight... Who dey cry still dey see road

Skolt Olajide profil fotoğrafı
Skolt Olajide4 ay önce

Husband might be at the office dey cho biscuits and soda while wife is at the gym feeding her crush... SMH

ZUMA profil fotoğrafı
ZUMA4 ay önce

Which kind gym be this wey resemble cubicle…. shift jooorhh, this ain’t any gym

Bulus Paul profil fotoğrafı
Bulus Paul4 ay önce

Reduced 1kg, add 5kg more.

𝕄𝕒𝕣𝕥𝕙𝕒 profil fotoğrafı
𝕄𝕒𝕣𝕥𝕙𝕒4 ay önce

Me na the song I like "When the winner graps it all he makes the loser look so smal"l abi wetin dem talk😂

Mide | Web Developer profil fotoğrafı
Mide | Web Developer4 ay önce

You came to the gym to solve your problem but one way or the other, you are adding to it

Victor profil fotoğrafı
Victor4 ay önce

She go partner with the gym owner 😂 the more belle dey big the more time they will spend going to the gym lol

Kenechukwu Caleb profil fotoğrafı
Kenechukwu Caleb4 ay önce

If Enemy of Progress was a person 😂

OTFfaji profil fotoğrafı
OTFfaji4 ay önce

Na the DJ wey mix this track naim wicked pass 😭😅

Irechukwu Clinton Uchechi profil fotoğrafı
Irechukwu Clinton Uchechi4 ay önce

She want dey fit inside and outside

Peaceful Mob profil fotoğrafı
Peaceful Mob4 ay önce

The way the soundtrack switched from gym vibe song to meriment song is my best observation. Will talk about the fufu going to gym later, but for now let me fill my soul with sometime to remind me that am alive. ❤❤❤❤❤❤❤❤

Julie❤️ 🇨🇦 profil fotoğrafı
Julie❤️ 🇨🇦4 ay önce

This one never ready to build her body 😂😂

KUNMI》💙《 profil fotoğrafı
KUNMI》💙《4 ay önce

Tomorrow we go again and burn the calories afresh 😂

Odogwu praise profil fotoğrafı
Odogwu praise4 ay önce

If na my gym , I go pursue you, gradually dem day break the gym protocols. Nah so them day try their partners also, thing way dem go know say their partners no want, them go do am to test how weak he is. Gradually now, this gym no go get protocols again, dem go break the rules

Döpaminë🧠 profil fotoğrafı
Döpaminë🧠4 ay önce

All of them don swallow their pride😂😂😂

talksinnigeria profil fotoğrafı
talksinnigeria4 ay önce

This one no be gym again oh, na commitee of friends meeting 🤣

ThriveDaily profil fotoğrafı
ThriveDaily4 ay önce

Lol 😂, that's great

LucLaus 🍀 profil fotoğrafı
LucLaus 🍀4 ay önce

People weh come lose weight deh munch the fufs oo😂😂

Lobby Officer 👮‍♂️ profil fotoğrafı
Lobby Officer 👮‍♂️4 ay önce

Forward never Backward ever!! 😂😂

Words That Heal profil fotoğrafı
Words That Heal4 ay önce

One day we'll both have bigger accounts. Let's be able to say we supported each other from the beginning. Follow me, and I'll follow back immediately.

ADERAYO profil fotoğrafı
ADERAYO4 ay önce

How many of ina see our Ruth for this video

Marvo Sneh profil fotoğrafı
Marvo Sneh4 ay önce

Out of all the food ooo 😂😂

HusbandMan profil fotoğrafı
HusbandMan4 ay önce

Continue 👏

Nellie David profil fotoğrafı
Nellie David4 ay önce

People wey nor dey cook for house see food you say make them nor eat abi you Don forget senate president speech when you see food chop

Xboi profil fotoğrafı
Xboi4 ay önce

Gym members wey miss gym that day eh…. 😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭

Omotayo Ajide profil fotoğrafı
Omotayo Ajide4 ay önce

After eating,na to go sleep 😴

Johnson Igbebo profil fotoğrafı
Johnson Igbebo4 ay önce

Nor be even the video deh do me.... Abeg which kin soundtrack be this😭😂 literally laffed hard 😂

Dr. Signor🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
Dr. Signor🇳🇬🇬🇧4 ay önce

Forgive my dirty mind ; when i heard swallow and gym, my mind went somewhere else

kim🔥 profil fotoğrafı
kim🔥4 ay önce

The sound track 😂😂

EdoFirstProphet profil fotoğrafı
EdoFirstProphet4 ay önce

Abeg chop no be today we go slim down

BeerWithMePodcast 🇳🇬🎙 profil fotoğrafı
BeerWithMePodcast 🇳🇬🎙4 ay önce

god bless you shaa....

Rocksteady profil fotoğrafı
Rocksteady4 ay önce

Nah wickedness o 😂 Pray against wasted effort !!

Victor Ayans profil fotoğrafı
Victor Ayans4 ay önce

Fitness in the mud 😂🤣

Benzer Videolar