Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No be Wizkid deh rap so? 😂😂
35 Yorum

Na ham na ham 😂

😂😂😂I thought as much

Liar 😂

This man too versatile fuckkkkkkkkk ❤️❤️❤️

That’s not Wizkid😭😭see the song here. Una too like agenda seh.

The fact that this song won't be on the album

Babanla for a reason

😂😂🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🦅🦅🦅

@Michael66425732 Na HIM

Nothing wey wiz never sing

Baba Dey advice ppl to stay reserved 🧏🏻,see the kind jam wey machala reserve 🙆🏾♂️ Jesus 🔥

Ai 😂😂 he doesn't have good breathe control like that

The werey been talk say Rap’s dead but he dun begin rap😂

This AI wiz don trend pass some people's new release

🔥

🥷🏼

Nah Ai be this oh 😂😂😂

🤦

If osakpolo try am he go still wack with the Ai

Bad man Wizkid🥶🔥

No be wizkid Na Kardyna de rap so

he no breath o.

Na Cash out by Kardnya ooo No be wizkid oo I even thought it was him at first

@Mavineke Which jam be this?

Wiz no go fit rap like this U want make he had knock 😆

Too good

Omo ha ham oo

What's the title of the song ?

Fit be AY like that😂

Amazing content! Grow your YouTube channel with targeted Google Ads. | WhatsApp: +918810609134.

Yes oh

Na AI

Wizkid Isnt From The World 🥹Do Your Research 🧐 🤦♂️🔥🔥🔥

Dem go cry😂❤️🦅

Aje, Popsy too sabi
