Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No go HK this period oh ๐
871,888 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
82 Kommentare

Benin people Very useless set of people With anger issues

I dey avoid them so bad ๐

When EFCC raid una nowโฆthey go say na neighbor set them up not knowing na their foolishness Who still dey beat person to find money? The guy receiving the beating no wise plus the guy doing the beating all of una dey craze

Him go collect girl number when him never collect money for place where them dey feed you

@richie_x44 You sound very stupid

@Lastbrownson @richie_x44 He doesnโt โsoundโ, he actually is. Heโs been repeatedly saying same thing over the comment section.

@Ozorcrypt @richie_x44 Yes, I'm stupid but I'm gaining engagement to get monetized or you think I support such?? What have you been doing with your intelligence since?? It's very stupid of you to think that your perspective is only the way to life ๐

Why your mate go dey lynch you like this? Beat nonsense comot the werey body make u pack ur bags

The worst thing be say you no fit go oh

@donlysnow Na lie. U can go

@Lastbrownson Be like the guy like dey suffer

You no fit beat me like this sha

Who the stuff happen to, for still talk like this sha

@Cortezjnr081 U think say na everybody be slave?

@Lastbrownson @Cortezjnr081 Nah u know wetin u go do for there in d first place But as u don reach they go beat nothing go happen

@_morshe @Lastbrownson I no be you bro.

@Cortezjnr081 @RiverReaper13 @_morshe @Lastbrownson All this nepo pikins, una never sabi wetin be hustle sha

@lyontomz_ @RiverReaper13 @_morshe @Lastbrownson See wetin this wan dey talk, who you hustle pass. So make person come dey beat me like this because say I dey hustle

Na from here Gehgeh take learn stinginess oh

Omo people there are not going by choice by peer group influence

It's not easy there ๐

Peer group influence is actually the main reason youths go for HK, most people will continue to say itโs not true but deep down before someone will decide to go to any Hk his friend might have gone and made it then heโll like to make his own.

Send

You go beat me like this? I go dm efcc give them the house location make dem come pack all of us

Efcc sef go follow pick you cause you dey into the same fraud

You no sabi English abi you just wan ignore the โall of usโ

Omo doing this for your fellow guy Too much abeg

Us where go boarding school bin experience something more than this

@Misheal9680202 @Lastbrownson @Lauraamy01 Seriously? Is the person still in Ghana ๐ฌ๐ญ? What exactly did you do?

@Misheal9680202 @emmanuelbella1 @Lastbrownson So people still dey go HK

@Misheal9680202 @emmanuelbella1 @Lastbrownson You still dey there like this?

If I no cast you give efcc the next day make I bend

Blood I no advice person to go this way o ๐

Experience is the best teacher

You beat my brother like this, omo we Dey come burst you the next day I swearโฆ stupid Boys

@muchthunda No allow your brother go oh cause you no go do anything

My brother can never be in such place but saying I canโt do anything, well, I hear you.

Grown man beating a grown man. ๐คท๐ฝโโ๏ธ

"after the guy see money en forget me" with this kind treatment? I no go just forget you, i fit come for you if you no stand well ๐

See wetin dem dey do grown up man omo

HK in GH

Omor ehn

My broda, do you know this person, the man flogging the innocent boy for simply collecting a female cell phone number.

I no understand the kin update wey I Dey learn wey go make this manchi flog me like this . God knows I go stab am for en sleep find my way japa .thunder fire update .

All in the name of HK๐

@Artologically Money must be made

This is what we face to find money for our family ๐ญ๐

And girl no go still appreciate your efforts๐

Para just full my body as I de watch this video ๐ก wetin guys de find for these kind settings, dem dey threaten them to stay?

Wetin ur eye go see๐. Make God come punish you, you no see anything pick

I dey tell you bro ๐

I rather Sell Akara than to Go HK

Akara go give you $100k weekly?

Ya hoo can't give you that Amount of money Baba

Bro This is sad and scary to watch Imagine what people selling drugs might be going through too

Drugs better cause sure sure you go see money but HK no be sure something oh

Bro you fit no live to enjoy that money o

Wait I go leave person son do me this as how ๐ me ?

Bro them plenty pass am

But a no wan learn again na ?

Na this type dey sweet me to call Efcc say this people dey bomb,make dem come burst the house..๐๐๐

For 2026? No go learn work

Na work him dey learn so nah Abi you never see as them flog person where go to learn tailoring?

No body has the audacity to handle his apprentice in such manner.

A grown man flogging another grown ass man. Reducing oneself to that extent is a very disgraceful thing. How would you start the story when your child stumbles on this vid?

The child fit later face something worster than this oh

If I no collect that pipe massage your body make I kpai for there once

Located this guy make Una arrest am

I go sha kill you before I move

You think say na only him dey house?

Back then in Ghana, I know one chairman that used to do this thing to his boys. One time the boys revolted, beat the chairman, stab the chairmanโs , brother, carry all the laptops and phones in the house and left the house. No be every body dem dey flog like that

That person na cultist sha

I swear one person go die that day

And that one person go be you

@AbuEugene1 How many seconds person take dey die. One knife for one corner f hin neck and e dey fall. Any body follow am at least 2 go drop. But normally anybody wey join hk suppose dispose pride, ready to face am

@Lastbrownson @AbuEugene1 Jet li i greet o๐๐

@dopeboy_hyphen @Lastbrownson If e reach your own turn wait make them turn you to dagrin ๐๐๐๐๐

@dopeboy_hyphen @Lastbrownson The wey dem go tey beat you ehn , hospital go reject you๐๐๐

@dopeboy_hyphen @Lastbrownson Wahala no come too much like this

Omoh I can't call my own hk cause nah my friend senior brr both of us gather dey with him and nah same thing we dey eat we eat twice in a day and with 2 meat for 1 yr + and he has never raise his hand on me before

See wetin bad regime they cause who know maybe that guy wey dey collect correct whipping from him chairman dem 2 fit dey support bobo Chicago because like papa like pickin Anyway go to inec portal and get ur voters card it takes only minutes, for the sake of ur children.

Omo blood go full everywhere,, las las i carry my bag
รhnliche Videos
Sensitive content
God no go let you marry woman wey go cook food for you like this ๐
Naija Pidgin
435,656 Aufrufe โข vor 2 Monaten
