Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
No go thief this period ๐๐
108,563 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
40 Kommentare

Abeg no thief this period ๐๐

Na serious warning ๐

I swear People don invest style down oo

Style plenty ๐๐

This one talent na pastor๐

guyyy๐๐

Talents just full ground People dey thief to know their own๐ญ๐

Na for fegge onitsha e happen๐๐

He get fans pass me see as dem Dey follow am ๐ญ๐

@Ibsteezy No thief o

Nah better warning o ๐น

I swear if you go theif and you got caught like this, forget am o, u go trend ooo

68,000

Not only him is being disgraced tho ๐๐

@RdneyM7 your customers ๐ฅฒ๐๐๐

Now this once made to walk the all village as if they donโt know him already

Everybody eyes dey red this period๐

Nobody is talking about the country's economy

I keep saying no go thief this period oh

Thief don turn pastor.

Repent for the kingdom of God is at hand๐น๐

Different kind of new styles for thieves ๐๐คฃ๐

๐ญ๐๐

Style plenty, na you never thief

Talents Yapayaski but you gats thief to unlock it ๐ ๐

Style plenty your own na to just thief๐

You no go repent keh๐น๐น๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@xdownloaderbot download the video

Olm

The time and energy people get to handle thief this period go far ooo No try thief this period ooo

This one no come too much

for a thief?

๐คฃ

wtf๐๐๐

Styless dey๐

Thieves calling someone that was caught a thief

@EldeR566 nah nah ๐คฃ this too much brv

๐ ๐๐ ๐

This is typically a trend ๐

Them no no De tell Person
