Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“No gree for anybody this year”
68,349 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Isah Musa Mohammed2 yıl önce
How she held the masquerade 😂😂😂😂😂

Solar Heavy1 yıl önce
you never heard this before

BIG OLA😋2 yıl önce
Masquerade just Dey chop beating this days 😂

VERIFIED homie2 yıl önce
Igbo people don kee tradition wetin be this

OLUWAFEMI2 yıl önce
No body send the gods again oo 😭😭😭 Dem no wan gree 😂

Maxfocus2 yıl önce
@civilisedcleric

Lifeissues112 yıl önce
Even ancestors go collect this 2024

Tkings Ikenna 🇬🇧 🇳🇬 🇲🇾2 yıl önce
No way o even Dog no gree

Sammey2 yıl önce
Frustration everywhere. Bad government affect even the gods

Mighty_man2 yıl önce
No gree for anybody 🤣🤣

Gold_Paris2 yıl önce
If I hear say you gree 😂😂
