Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No matter the problem or situation, no thief oo😂😂
181,710 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

Haha Nobody suffer reach thief’s this period

Swears😂

with the look of things be like say na that guy on white convince the guy on red say make them go steal because that guy on red dey slap the other guy get as e be the guy really mean ham

Guy😂

The guy in red is wicked 😅

😂😂

I swear 😂😂 This one enter body! No thief at all oo

😂😂

you fit thief, but make em no catch you

U go know when they go catch u? lol

Punishment full ground for thiefs now 🤣🤣🤣

If nah me wear red I go don burst laugh since

Be like say na the guy on white make them catch the two of them because the why the guy on red de slap am lol 😂 😂… The kind slap wey fit make u shout Allah akbar 😂😂

😂😂

😂

Nah only me here Allahuakbar wey the guy on white shout 😂

@Ayomi_luckiest

At least dem no dey dance

Make una dey bring deal, I dey active

It’s good as na them Dey beat their selves 😂

@iamarttt88

This werey for singlet na fool

Nothing beats this punishment 😂😂

😂😂

😂

Acting

As how na?

@RdneyM7 I don see update 😂😂🔥

Dat guy on red too brutal 😂

The guy on red wicked. He Dey slap wetin no good 😀

No matter the situation or conditions please don't thief, there are angry and pain youth out there if they catch you stealing

For the last time “Give am 2” say theif no good 😌 🥲

People dey Para ooo 😂😂

The guy for red wicked gan

Ohh chim

This red shirt guy ehh😂😂

Slapping competition 😂😂😂😂😂😂

Lol 😆 Akpi and Portable. Part 2

Thief no good oo😂 The guy on red sabi slap

Omo are you guys planning this people or this thing is acting

Na thief way thief Maggi them go burn with fire the one way Dey use biro thief na yessir dem go tell him Nigeria 😂🤦♂️

Slap slap slap 👋
