正在加载视频...

视频加载失败

owners get mind pass thief oo😂😂

31,490 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

42 条评论

cruzey 的头像
cruzey2 个月前

That nger fes wear hin timberland 😂

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Make him match am well😂 E fit be phone wey that werey thief

zayyy 💕 的头像
zayyy 💕2 个月前

This people should stop stealing. I know it is not easy but then again this is so embarrassing and annoying

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Is like they carry this guy for mind🥺

David😇 的头像
David😇2 个月前

The guy way wear timberland still dey pity am😂

BLAKE 088 的头像
BLAKE 0882 个月前

Ake don chaks up 😂

20yrs_old_virgin 的头像
20yrs_old_virgin2 个月前

I think say you don stop all this thief video

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Na now I Dey start 😂

EL~Mubarak 的头像
EL~Mubarak2 个月前

No go thief this period ooo Coz, guys dey para ooo

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Them go join hand beat you wetin no good

TMG 的头像
TMG2 个月前

Tiff go think say en get mind until him jam wicked owner

Mmenyene Brownson 的头像
Mmenyene Brownson2 个月前

People still dey thief this period?

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Them wicked bro 🥺

chisom ukadike 的头像
chisom ukadike2 个月前

May Dem no kpai am ooo. They should hand him over to eke ppl

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Make them beat am well

Voss⚡❤️ 的头像
Voss⚡❤️2 个月前

Omo this thing na wickedness

ALLPRESIDENT🕊️ 的头像
ALLPRESIDENT🕊️2 个月前

Them carry am for mind guy😂

𝐒𝐧𝐨𝐰𝐖𝐡𝐢𝐭𝐞𝐳 ❄️🚢 的头像
𝐒𝐧𝐨𝐰𝐖𝐡𝐢𝐭𝐞𝐳 ❄️🚢2 个月前

Why thief

EMMYRICHIE 的头像
EMMYRICHIE2 个月前

Omo

popo_Richie 的头像
popo_Richie2 个月前

That leg don go

Bankyhenry 的头像
Bankyhenry2 个月前

Omo 😹😹

Chukwudalu Nwabude 的头像
Chukwudalu Nwabude2 个月前

Use that timberland match am for face

SARMZEE 👑🎉❤️ 的头像
SARMZEE 👑🎉❤️2 个月前

Omor o

Chigold praiz🔥👑 的头像
Chigold praiz🔥👑2 个月前

Lol 😂 😂😂😂

chase 的头像
chase2 个月前

See the guy on timberland😭😂😂

Nworie 的头像
Nworie2 个月前

If you go thief this period na you know wetin

Maro Kale 的头像
Maro Kale2 个月前

Omo it's not good to steal at all

Ekeugo 的头像
Ekeugo2 个月前

Help me ask m who be him baba for there😂😂😂😂😂😂

THIS IS PLUTO🪐 的头像
THIS IS PLUTO🪐2 个月前

Wetin he thief?

illmakeyouhappy. 的头像
illmakeyouhappy.2 个月前

😹😹😹

CeeTheBully 的头像
CeeTheBully2 个月前

shithole country

idara pius 的头像
idara pius2 个月前

Omo🤣😅

PROMISE 👑⚽ 的头像
PROMISE 👑⚽2 个月前

No be lie

Emmanuel Bright 的头像
Emmanuel Bright2 个月前

Lol

SOLO HIT 的头像
SOLO HIT2 个月前

Make una no kill am Jungle Justice people🤕🤕🤕🤕

Ebuka 的头像
Ebuka2 个月前

Omooh 😂

Mr bones 的头像
Mr bones2 个月前

Is funny until the guy die

Sîr Gídêøñ👑🇪🇦 的头像
Sîr Gídêøñ👑🇪🇦2 个月前

😂😂

Fateemah 的头像
Fateemah2 个月前

Really

Uforo Brownson 的头像
Uforo Brownson2 个月前

This guy 😂😂😂

The Football Brief 的头像
The Football Brief2 个月前

😢😂😂

Olly hunters 的头像
Olly hunters2 个月前

Y re they flogging him?? Who give them the authority to do this??