正在加载视频...
视频加载失败
No whine me abeg 😂😂
203,630 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
38 条评论

Na gehgeh masterclass be this 😂

I dey tell you 😂

To all the guys here... Some of you have friends like this. Some will even advise you to have baby mama instead.

This guy, I love his skits 😂

Good for him His not man enough He can't make a decision and stand by it

Dem suppose beat am

Brr😂

I like the jersey

Co

The girl that married his friend, ọmọ she don rebrand .... Chai....i still remember this movie I first saw her in on YouTube. These babes no wan hear o. Nice!

Na to kill him And the wife na 😭😭I be wicked man 😋😀😂

No try am o

If the wedding hold make I know wetin cause am

Na wetin geh geh do una be this 😂

Took time before I realized they were imitating gehgeh

@official_Gegeh 😂 na my mentor do this one

Which kind whining be this 😂

Crayyyyy wayyyyyyy

Who want whine you

He sampled geh geh well🤣😂

I so hate all those forced background sounds and sounds It’s unnecessary and just noise

😂💔

LeBron James started doing skits?

😭😭😭😭😭

Wahala nla 😅

I no fit laugh 😂

This guy is funny

Say this particular man 😂😂

I don’t know but the ads start Dey bore me. Like rydii you no fit enjoy skit without ads 😏

Abeg o 😭😂

😂😂

What’s that songs name

Geh Geh is that u 😂😂

😁😁😁

na now you dey tell her your mama no dey country 😏

Hennnn😂

In Gehgeh's voice:

😂
