正在加载视频...

视频加载失败

No dey with me abeg😂😂

144,642 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Minister Of Thoughts💭 的头像
Minister Of Thoughts💭1 个月前

Make she talk her price now🤣🤣

Pendar Emmanuel 的头像
Pendar Emmanuel1 个月前

In as much this is funny, I have this in real time play over and over before, come to University of Abuja, most of the so called girls are guilty of this shit, na so so heart break boys Dey get during my time that year, they will be dating school boys, while they are running hookup shit on a low with top guys in the city of Abuja, my own nigga was a victim💀😂

BANNY 的头像
BANNY1 个月前

the werey say she wan follow her friend go see her unc

jovial.ace 的头像
jovial.ace1 个月前

The guy na sharp guy

osama ✯ 的头像
osama ✯1 个月前

e get why😭😂

osama ✰ 的头像
osama ✰1 个月前

the guy no real😭

GьеиGⲁ 的头像
GьеиGⲁ1 个月前

Smart guyyy. You even fit run am oshofree

EMPEROR 👑🏆 的头像
EMPEROR 👑🏆1 个月前

I knew he will sponsor the os life style 😂

Igolie🤯🍃🐐 的头像
Igolie🤯🍃🐐1 个月前

Hmmm girl wey no dey cheat for Nigeria no reach 2

Chioma ❁ 的头像
Chioma ❁1 个月前

This one off me 😂

Classiq matrix I am a star 的头像
Classiq matrix I am a star1 个月前

No be the alte treading girl be this funny😂

ᴇʙᴇɴ 的头像
ᴇʙᴇɴ1 个月前

Just Dey go abeg 😂

Dirmax✨🌍 的头像
Dirmax✨🌍1 个月前

No be lie😮‍💨😂

𝓳𝓸𝓼𝓱🧸 的头像
𝓳𝓸𝓼𝓱🧸1 个月前

I use god beg you

BIG OSHEY 的头像
BIG OSHEY1 个月前

The guy understands the game

BarcaT 的头像
BarcaT1 个月前

Thanks bro

Bishop Foreign 的头像
Bishop Foreign1 个月前

Blast 😆 🤣 😂

Miss Capable✨👑 的头像
Miss Capable✨👑1 个月前

😂😂😂

Omo Kogi (Yagba) 🌍 的头像
Omo Kogi (Yagba) 🌍1 个月前

No be lie

Number One🥇 的头像
Number One🥇1 个月前

I dey alone

Daniel Boy 的头像
Daniel Boy1 个月前

Lol, that her friend na mumu. Which kain intro be that when she know say na her boyfriend be that.

Mikky 💨💨 的头像
Mikky 💨💨1 个月前

This is crazy

Dhaboy 😎 的头像
Dhaboy 😎1 个月前

Na beg I beg o 😂

chameleon 的头像
chameleon1 个月前

Dey your dey

Dhee✨🌎 的头像
Dhee✨🌎1 个月前

Lol dey one side😂

The Gamer🎮🇹🇷 的头像
The Gamer🎮🇹🇷1 个月前

😅🤣😭

Chargie 💎 的头像
Chargie 💎1 个月前

i de tell you😂😂😂

Bald Eagle🔥🦅🇺🇸🇺🇬 的头像
Bald Eagle🔥🦅🇺🇸🇺🇬1 个月前

This all gap in the teeth its for allwhat

Káchi Paranormal🍉🇩🇰 的头像
Káchi Paranormal🍉🇩🇰1 个月前

😂😂😂😂

Zaga🍃 的头像
Zaga🍃1 个月前

😂😂

Queen Katalina 🦋 的头像
Queen Katalina 🦋1 个月前

Abeg hold yourself

OGBA-AGU CHIEF 🇳🇬🇷🇼 的头像
OGBA-AGU CHIEF 🇳🇬🇷🇼1 个月前

Old taker 😆

𝒎𝒐𝒆. 的头像
𝒎𝒐𝒆.1 个月前

Omo lol

相关视频