Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nobody fit catch Olomitutu for me ??? 😂
24 Kommentare

Me I don tire for his song tey tey nah big fool

The keyboardist sef na Oloribu 😂😂🤣

Why him dey do like this 😂😂😂😂

@Magical_Telecom Se as he spoil song for person 😭😭😂😂

😭😭😭😭 this one kill song ni e no even murder am

Olomitutu no dey carry last.

@saheedosupa please arrest this boy 😂before he release another one

Chai

Aye olomitutu ti baje

Olomitutu suppose kpai by firing squad 🤣🤣🤣🤣

The piracy no vex me reach the off key ……if you catch am abeg involve me🤣🤣🤣

You even know that mad man? E no wan gree learn

Olomitutu wey dey craze 😭😭😂

Na here gangan we suppose dey ask that question. “Oluwa Watin Dey Occur” 😭😭😭.. cause Kilode 😂😂

Pls naw

Everybody for that hall nah fool

The shekere sharp sha 😂

Wetin dey occur 🌚😂😂😂😂

Vampz olomitutu get fra

😭😭😭😂😂🤣🤣🤣🤣🤣

Wayre ti gbe colorado

Omo werey ti we ose pelu omi agbon 😂

Olomitutu no gree seh 😂😂

He don smoke Scottish tire werey 😆
