Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nobody hate poor man pass Mama G😭
14,139 Aufrufe • vor 20 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

I need watch this movie 😂😂

Person wai direct this movie na prophet he don see future know say Baba go support APC.

Wetin poor man do mama G 😂

@Collette001 He is still in bondage 😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃ndi ibu alhaji business!

She was right all along

Mama G dy on eternal pressure in her days🤣🤣🤣

Na why hin go join them Kanayo group 🤣

Person wey still wear CWO uniform 😂😂

😂😂

No be today then don dey comot food for Kenneth okonkwo mouth, he entered politics thinking he would escape his fate and Peter Obi removed food from his mouth again. Chai

😂😂😂😂

That woman too wicked eeh 😂

Obedient will watch this and said Kenneth deserved this. Base on what he's doing to PO now lol😃😃😄😄

lol 😂

Mama G no nice at all 😂

@grok name of the movie

Omg 😂

Sorry Nuella Njubigbo, a beggar no dey chop ukwu okuko hahaha 😂😂😂😂😂

lol 😂

"A Begger Has No Choice" 😭😭

With her cwo wrapper

You and nollywood peak 😂

And na her son oh..😂😂

Na wetin fit Kenneth be this

Patience use wickedness sew cloth

Na cwo attire she wear oo 😅😂 Omo I give it to this old nollywood producers🫡 And I don watch this movie before sef 😂

Till today the ediot is still poor, that's why he's running helter-skelter following atiku the money man😂😂😂

No more way for poor people

Na wetin fit Kenneth be this🤣🤣🤣

Why dem go serve the chicken Laps give am b4

😂😂😂

😂 Nobody
