Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nobody sabi deceive pass this guy he sabi oju aye 😂😂
59,562 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

@D_Gravy You don’t fuck with his sound doesn’t mean make another person no like it slodogo

@D_Gravy You cannot see his reaction and everything is fake ??

@sturbornsoldier @D_Gravy That what you see. Your eye no be my eye and your brain isn't mine so keep your observation to yourself

@sturbornsoldier @D_Gravy Keep your comment to yourself you can easily scroll this ain’t your page

Not hating just saying he’s faking his reaction 🧏

Stanship crazy Gan sha SV drop snippet all of una con dey cry

Cry but na you put crying emoji 😂😂😂

😏

I hate this guy ehn😭😭😭 He fake gan

Them no know they think he is hyping lol 😂

Seyi bad gon

🔥

That won keh 😂😂

😂

If na upcoming artist dey sing most of this seyi songs..Omo he go difficult to blow oo. Na only local boys dey feel his vibes 🤣🤣😅

Even him himself know say na flop but he no get option 😂😭

I never see who foolish reach am 😂😂

Omo.

😂

The album don flop already

aswear

He too mumu 😹

Swears bro 😂

Guy 😂😂

But wait sha Artist no fit change pattern nhi Coz I don't just no Y u all just hating make una Pala and mama go dey sing naw make una leave SAO kini tiyin

This one wey mumu

Him oju aye too much😂

Ori e buru.. he sabi your entire family?

Dem no dey advice themselves 😂😂 At least this guyy suppose don advice him mk hin con dey join am for tiktok

E no real at all 😂😂

Ajeh sehh

@backup22b Him mumu gan

Na why them call ham Defrent pattern 🫡

Seyi vibez is better dan fela hu is with me ?

You no since dem don de together ode olodo

Oya now let's go to the next track ❤️🩹🔥

That brr no get choice
