正在加载视频...

视频加载失败

Nons really cooked 😂😂

79,263 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

36 条评论

CHIMA OF ABUJA 🇨🇦 的头像
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦3 个月前

Werey way dey ask for 60 million allowance no Sabi wetin she wear for body wahala dey 😂😂😂

Table Shaker ❼ 的头像
Table Shaker ❼3 个月前

She’s so dvmb ehn

Mr Cruz 的头像
Mr Cruz3 个月前

You're wearing Channel but you don't know. You're carrying a Fendi bag but you don't know. You expected to be given 60million in month but you're dumb to manage such amount of money. You say na Gucci shoe you wear but them convince you say na Lamborghini and you agreed. God go take you.

Kulture Radar 的头像
Kulture Radar3 个月前

Na the problem with all these poor bush girls be that.. see as she just disgrace her family for internet 😂 Oversabi just too much

alozie hillary 的头像
alozie hillary3 个月前

My guy chop him own balloon Chichi the nasty lamba teller As dem dey whine her she dey fall All the guys fear Lamborghini shoes no b beans

Richie’s Luxury 的头像
Richie’s Luxury3 个月前

This Egbo na werey😭

Deyemi KËLØÑ 的头像
Deyemi KËLØÑ3 个月前

Nothing burst my head reach the guy that took matter into his own mouth rather than hands 😭😂

Saveman 的头像
Saveman3 个月前

Since beginning of de show de guy on green just de fold hands de shock 😂😂😆

BAD AS HE BE❤️🦅 的头像
BAD AS HE BE❤️🦅3 个月前

@_kingjonah Mind you she is chichi the baddie bitch 😂

Adesewa 的头像
Adesewa3 个月前

She’s a troublemaker 😂

Imam Baqeer👳‍♀️ 的头像
Imam Baqeer👳‍♀️3 个月前

Yes am educated But idiot is saying yes to everything 😂

AJAGZ 的头像
AJAGZ3 个月前

@Helenmar1111 This can’t be real Got to be scripted

D3VID 🐢 的头像
D3VID 🐢3 个月前

This show ehn

Concerned🇳🇬Nigerian 的头像
Concerned🇳🇬Nigerian3 个月前

Parents abeg una, make una dey try put small effort in training your girl child, where will I start addressing this one? I feel disgusted right now😥

ObidentFirstSon 的头像
ObidentFirstSon3 个月前

She just come the show come disgrace her unborn generation

THE HONOURABLE 的头像
THE HONOURABLE3 个月前

This has to b content right? Because I don't expect an adult to be doing this , Is that simple , because how a full grown fine woman , look at the words that are coming out from you mouth 🥹💔🤦‍♂️

IMPERVIOUS 8🌍💰👑 的头像
IMPERVIOUS 8🌍💰👑3 个月前

She said the men can't afford her that she needs a man who can gift her 60 million naira every month. What do you bring to the table? My pc is very juicy Who damages these women in 9ja?

Modeez🦅⭐️ 的头像
Modeez🦅⭐️3 个月前

I swear this nons miraj show dey reduced person IQ

wisebaba 的头像
wisebaba3 个月前

I go like attend this show

Olori🍒 的头像
Olori🍒3 个月前

Una wey dey watch this thing

Dirmax✨🌍 的头像
Dirmax✨🌍3 个月前

Swears man😂

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸3 个月前

This girl too dvll 😭😭😭😭

Mami Amah 🎀 的头像
Mami Amah 🎀3 个月前

Hmm this Nigerian version of this show

OmaGodsgirl🥰 的头像
OmaGodsgirl🥰3 个月前

Why twitter no get vn?🤦‍♀️ as person go just bath come outside to disgrace her family🙄 bad bitch ke

UZOAMAKA 💓💓🇩🇴 的头像
UZOAMAKA 💓💓🇩🇴3 个月前

Oh she really did cook oo🤣🤣🤣 Where she learn this one from

Samuel Milito 🖤💎👑 的头像
Samuel Milito 🖤💎👑3 个月前

Cook the idiot. Mumu wey want 60m monthly wey no sabi names of designers. Assuming nah clothes you wan use the 60m do, how you wan take spend am? Olodo revolution

DIEGO-LYON 的头像
DIEGO-LYON3 个月前

You go don know say na borrow she borrow everything wey she wear. Even the fake channel she no sabi, dumb nasty bitch...

Imam Baqeer👳‍♀️ 的头像
Imam Baqeer👳‍♀️3 个月前

This one think she get sense so She didn’t even worth 60k self

ModupeolaF🅱️F 的头像
ModupeolaF🅱️F3 个月前

I love her show sha 🤣

KYLE_REVIEWS 🐂🀄 的头像
KYLE_REVIEWS 🐂🀄3 个月前

Did you know that merely standing beside this girl she would reduce your IQ by 50% . Omoooo Nons sef whine am🥲🥲🥲

🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐ 的头像
🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐3 个月前

For real 😹

Onyedikachukwu 的头像
Onyedikachukwu3 个月前

I don't know if na mad girls wey they just release from psychiatric hospital,u just dey approve fr this show.. WTF is giving u 60m, ur papa get the money and u dey find love??? U go just come open mouth blahh and be yarning opata

Amuludun 的头像
Amuludun3 个月前

Person she bring Juicy Pussy to the table. Una still get mind dey ask her other questions. 😂

Ijoba 𓃵 💵💰 的头像
Ijoba 𓃵 💵💰3 个月前

She cooked them both

Daddy Jesse 的头像
Daddy Jesse3 个月前

Oh my goodness werey full everywhere 60 million monthly keh

AVWEROSUOGHENE 的头像
AVWEROSUOGHENE3 个月前

Body go tell you 😂😂

相关视频