Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Normal normal school no be scam 😭😂😂
32 Yorum

Rice Saka Merino And probably Martinelli

Start your child's independent homeschooling journey with our flexible, self-paced platform. We offer a full PreK-12 curriculum with electives & hundreds of engaging video-based lessons taught by experienced educators! Enroll now! ✅ No Contracts. Cancel Anytime.

Hungry women will always say this on camera 📸

See they way her voice come calm down small😌🤣🤣🤣

God go punish this guy 🤣 see as he turn the whole thing 🤣🤣🤣

Make them dey feed your empty skull… this one no fit do pikin assignment

School nah scam, but education no be scam

Who told that,man is suppose to feed you and give you money

Even broke guy wey get sense no go date you.

Na oyo girl she be

Omg 🤦

Association of broke guys (ABG ) we reject her we also can date dullards

Na Yoruba girl na. Amala, na Wetin them sabi pass. Them Dey try learn from Igbo girls but them no gree school finish. Mumu girl. Even my one year old daughter, Ada Daddy will name them all completely. I can’t manage a broke guy

lol . i can never date a broke guy

😂😂😂😂

Lol

Werey

And I promise you she smells horrible too

I have finally confirmed that education no be scam

Dem suppose flog her

she for mention eba😭

@grok What’s the right ans?

Tiwo, Akamu,ee gboo and iyan 😁she’s saying rubbish with confidence

Even broke guy go reject her. I pour her plenty spit

Guy 😂😂😂

Torr

She's too loud for someone who knows nothing. Aren't they all?

@TweetHelperBot download this

Omo I just Dey pity this girl, because she no even get future 💔😔👃

So this girl is from the north abi (VDM)😃😃😃

Omo even if na SSS try make education gum u

#BenefitBabes female yahoo
