Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Nothing concern this man with economy ๐๐
211,377 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce โขvia X (Twitter)
37 Yorum

The man dey always muzz me๐

@abike_abike2 Baba oni baba ๐

I think say Doctor advised him to exercise Bro found the best way to have fun with it without being tired

Issues๐๐ But advice your parents to dance once a day.. Itโs the best form of exercise

Baba dey use us keep fit in his old age so he can live long, una dey yab am dey talk say him no get sense... Nothing do una

He don turn dancer online leave music

E dey pay pass movie

I swear ooo baba de pack am

He Can dance ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Thatโs his hobby

See man wey I deh pity for Ale ariwo movie

You Dey whine igba irumole ?

If Aunty funke use this man for one of her movie, PR go too sure for her

Thatโs the best exercise

I don see dance steps for my groom's men ๐คฃ๐คฃ

Man's killing depression

๐คฃ๐คฃ๐คฃ The Caption

๐๐

Egbon ti escape gbogbo rogbodiyan to wanle ๐คฃ๐คฃ

No be Funsho Adeolu be this

I think heโs exercising

Baba no follow us dey here again oo๐

Na him sef them suppose call economy ๐๐๐ No Shaking baba play onโฆ

Baba wants to live long nii

Nah him own way of exercising be this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

See meme o

Uncle funsho always a positive energy even in act still remain same energy, God bless you ths man always , Stay Positive all time

Him dy dance biripo๐ Those from ondo will understand

I think Baba is trying to keep fit

Same genetics as Gov. Adeleke ๐

Na this man dey mentor me to Dey hustle shamelessly,if he still Dey do this runs at this stage then who the fvck am I

Person wey Dey USA

@mawinstar ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Him don Dey look like Eddie Murphy Abi na colos

Someone that understands life

Deep this shii oo, one fowl for 500m as how na. Devil wise pass that shii jorr. ๐๐
Benzer Videolar
Sensitive content
Wetin concern Benin man with romance ?๐ญ๐
Oyindamola๐
558,753 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce
