Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nothing concern police with this rain 😂😂
37,910 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

The guy give am map 😂

Police must chop lol

How dem take enter

Them too useless 🤣🤣🤣

The rain is not heavy enough

Under rain

Jesus !!!! Nooooooo Na police 😂🤣😅🤣🤣

Man must work

Why u go give police map 😂

See gun oo. Behave yourself 😂😂😂😭😭

It’s their job

Say no to betting, you go loss your money

Something suppose dey for them😂

See begger content 😂💔

Heavy convey 😂😂😂😂

🤣🤣 That rain don scatter everybody's plans. Today na everybody dey look for where to hide. 😂

😂😂😂😂

Loudy is goated

Lol this is so funny

Nothing oo

😂😂😂

Loudy is goated

All these skit ehn 😂

He say na no filter 😭😂

This guy wey do OGA POLICE take this kpo thing serious 😂😂😂🤣

But dy no one go bush

Give me that Timo wey they there 😂😂 TM😂😂😂

😂😂

Lmao 😂

Man must chop 😂😂

It’s their job
