Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing sweet pass guys gist ๐๐
35 Kommentare

๐๐๐๐๐๐ e sweet to talk gist for pidgin like mad

See him armpit ๐๐

My belle oh ๐คฃ๐๐คฃ๐ ๐

Me wey carry DVD go surulere from Ago, go comot the disk before my mama come back from work.

Lion no dey born goat ๐

I fucking witness this ๐ญ๐ญ๐ญ my first experience nearly killed me. ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Lmao! E make me remember my brother in-law way him wife see mojo for him phone come dey para say wetin those kind videos dey do for him phone. Believe you me this man put am for him children head say na him children download am. Na that weekend when we dey shayo him tell me truth

Omo bad days making me smile now. For that time u go wan faint

I don laugh tire... This is some real sh*t right here!

Till you find out that you are the topic of that gist

Na zicoboy do this thing aswr๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐คฃ๐ he get the spirit from him papa.

My own nah for button phone,I go dose off as I dey watch am ๐ If you be my neighbor,you go too pity me that day, Come see better mending ๐

E don happen to me b4 sha But I unscrew the dvd o๐๐๐

Omo๐๐๐๐๐ Them no dey talk for that kind thing na๐๐๐ Your mama go just surprise say your papa don get new new styles for hand ๐๐๐

Me I have to carry the DVD to my neighborโs house to plug it in and remove the dvd plate ๐๐๐

Warri pidgin too sweet abegggggg๐๐๐๐ see how the gist dey flowwww๐๐

Walai Iโve been there before. Atleast 35 of guys then go don experience this

This na my Benin brother 100 percent

Bro na fork and knives I Dey use unscrew am ๐คฃ๐ญ๐ญ

That DVD loosing I do am ehh ๐๐

What does he wants to tell the mom for after he has indulge too ? But crazy how if you indulge and revel in porn you're enabling girl child sexual exploitations and women trafficking, many of those popular porn favorite actresses are usually used to act those sensual movies against their free will, look at all the weighty accusations against Jeffrey Epstein and R. Kelly, imagine a world where women feel safe as the men, where there is no gender prejudices or bias, SAY NO TO PORN, let's kill that industry to reduce women endangerments, additionally also causes damages to the human brain too in ways one may not notice... say no to porn today.

Delta people and their anyhow experience and gist๐๐

Na my story this guy dey talk like this

With touch of Cana

The day wey i wan go buy condom and i jam my papa as him dey buy condom too ๐ ๐

I Dey laugh like mumu๐๐๐

E even add sign language

This gist dey sweet when you dey waka with your guys for road... ๐

Werey say my papa get my kind spirit

Omo same thing happened to me exactly ๐๐

How I was caught in the act, na our neighbor. Mama Junior, I no go say e no go better for you. Our VCD that year na amebe VCD. Once, it's on, our neighbor tv go capture em. I been no know. Na so mama Junior take catch me.

Jist with beer ๐บ for hand

Omo I swr ๐ ๐ ๐

omoo, i unscrew wetin no good comot fr the dvd head oo~ ๐ ๐คฃ
รhnliche Videos
Sensitive content
So Mshini approached Uyanda?? See sweet gist ๐๐๐๐ He said he rejected cause he had a babe outside #BBMzansi
TheCutestKimmy๐
64,083 Aufrufe โข vor 1 Jahr
