Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Random guys gist ๐
14,611 Aufrufe โข vor 22 Tagen โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

@abazwhyllzz Very boring slangs

@abazwhyllzz Borborti

U dey talk in cult language ๐

Abeg o

What about those shenkelebe Hope say dem neva semo

Una dah craze๐คฃ๐คฃ๐คฃas una wan burst my head rubbish slangs.

Guyyy ๐ ๐คฃ ๐

@abazwhyllzz ๐คฃ๐คฃ real

Una go buy and sell person dem no go know

Me ano semenyo oo abi Wetin you call am๐๐๐๐๐

Weytin be this my head is overheating

@abazwhyllzz Guy delete this thing

Miki, congrats on 100kโ๏ธ

Make I koko las passeoen payyauapay ๐

@abazwhyllzz Mad people don full everywhere oo I no slemeyo I kponyo ๐

boys on code

Please listen to my song

๐๐๐

Wetin you call am๐๐๐๐๐

Kwete settings ๐คท๐ฟโโ๏ธ

All of una dey ponyo and kwente at the same time. Infact Una don zazozwa. Aje!

@provii8 ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ

These homo sapiens talking abracadabra

Una for just speak in tongues ๐

Na Mikido start this speaking in tongue ๐๐๐

Na semenyo I dey hear abii na semo๐๐๐

Can bet one of unah is from ilaje ๐๐๐

๐คฃ๐๐คฃ

How do you guys even understand yourselves๐

@provii8 Omoh I wan ponyan oo ๐คฃ๐คฃ
รhnliche Videos
Just a normal gist in the streets of Portharcourt ๐
Cleverly ๐
152,091 Aufrufe โข vor 7 Monaten
Burna Boy and Victor Osimhen wan use gist wound themselves. ๐
benny.
352,306 Aufrufe โข vor 1 Jahr
