Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing wey Gilmore never act ๐๐๐
404,739 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

This is me. I'm never cold, I dey sweat under AC self. I fell sick about A month ago and it lasted over 2 weeks. Mind you I haven't fallen sick for over 10 years and I'm not even capping not even feverish

10 years is alot man

I have only fallen sick once in the last 13 years if I can remember. I barely have headache self. And this sickness happened when I decided to take a break from W**d

@Cleverlydey4u Haaa. Test for weed? Is that a thing

@Cleverlydey4u Jesus. I don learn something today

@realyobarnub Everyone saying i hardly get sick shey if you no be SS why must someone get sick everytime. One werey even know when he e Dey sick say na January once a year say after January na till next year January. When no be subscription

@realyobarnub Some people no dey sick at all ๐

@realyobarnub I believe naso e suppose be unless SS that have crisis everytime ๐คทโโ๏ธ

That one time dey fall sick, friends and relatives go dey aware.

@Khanstilldayy Dem no dey even fall s!ck ooo but if e happen once e don be ๐๐๐

I wonโt lie, Gilmore cooked with this one ๐๐พ The way I laughed when his classmate was praying ehnn ๐๐

Which be na only for July you dey sick Na data plan?? ๐คค๐

@Oladeinde06 So me๐๐ The first and last time way I sick I almost dropout for school๐๐ญ

This guy na 4โ4 nothing wan tell me ๐

Na me be this if I come sick na serious problem ๐ But e no go pass 3 days I don de alright again ๐

I like glimore so much , I stopped seeing his video on my feed for over 4 months .

๐

This is me currently. Havenโt fall sick for like 2 years. Right now Iโm down bad. But still dy do bad guy.

The guy too sabi this skit thing

@table_shaker_ I think this is me shaa ๐I only get sick once in a year and thatโs January after that otun di next year ๐

Ogunmepo no be Ronaldo again?

Na once in a year I dey sick and na only during rainy season

WHICH ONE CON BE OGUNMEPON AGAIN NA ๐๐๐ ???

He is absolutely out of content

Gilmore don use all our childhood memories act skits ๐ ๐๐คฃ

There is me always feeling cold under ac and someone is putting on fan and ac at the same time.

Wetin be ogunmepon again bayii ๐๐

I thought he is acting like Messi but this is Sterling posture ๐คฃ

When I small ๐ โฆ now them no born me

Na my senior bro be this, na once in a year him dey sick But once him sick like that, e go be like him enemy wan kick bucket

๐

@Khanstilldayy @Gilmoorre Ogunmepon, Ashiere eda ๐น๐น

If dem fall sick na something else

Werey ni Ogunmepon ati Alfa yi ๐

@DurkioWiz Only one sickness baba wan die ๐

๐๐๐

@gmltony The day they will get sick!!! Carryover and spillover lo ma kor

we no dey sick o but that one time wey we sick all the family minds gast dey

Ogun what?!๐๐๐๐๐๐

This is soooo me.. But my sickness no dey reach like this

What the fuck kind of name is Ogunmekpon? As in; Ogun catch your preeq? ๐. Of all things Ogun has a choice to hold on to on your body, na your preeq be him preference?
