Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Nothing wey Governor Adeleke no sabi do 😭😂

291,845 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля PREACHER BOY🌈
PREACHER BOY🌈1 год назад

Nothing ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Tessygold
Tessygold1 год назад

@Omotolani991 When i say i want to enjoy my life to the fullest, this is exactly what i mean. Wetin una think no really concern this man o🤣 he just want to have fun at any given time 💯🤣🤣♥️

Фото профиля simpson
simpson1 год назад

Na this man born davido aswear.. i just can’t prove it 😂😂

Фото профиля KNNG🐯
KNNG🐯1 год назад

Except be a governor

Фото профиля BLACK JESUS
BLACK JESUS1 год назад

Na this man go dey support Davido bad behavior when he dey small 😂

Фото профиля kalakuta 🦍
kalakuta 🦍1 год назад

Baba energy too choke. Na why e be Davido favorite uncle. Them fit each other lol.

Фото профиля Ladi's Pater
Ladi's Pater1 год назад

Baba has the same energy as Davido. Their family vibe is strong! 👏😂

Фото профиля NuggetMan 👽
NuggetMan 👽1 год назад

I just wan dey happy like this man 😂

Фото профиля EMMYRICHIE
EMMYRICHIE1 год назад

Waiting eim dey play 😂

Фото профиля Stanley
Stanley1 год назад

Appa drop me for dis side, no time 😂😂😭

Фото профиля dipo adedipe 🔴🔴🔴🔰💓
dipo adedipe 🔴🔴🔴🔰💓1 год назад

These man looks like he still needs his kindergarten toys. I am pretty sure he can’t wait for the whole governorship serenren to be over & be playful again without media coverage.

Фото профиля GREEN_BERET!!!
GREEN_BERET!!!1 год назад

Gov Adeleke is having the best time of his life ♥️😁

Фото профиля King Walter🫅
King Walter🫅1 год назад

If na poor man dey beat the drum now. Dem go call em useless man. But truth be told, poor man no fit beat this sweet drum.

Фото профиля ♰𝖎𝖒𝖎
♰𝖎𝖒𝖎1 год назад

This man go too like play in this youth age

Фото профиля Gentleman 🇺🇸🇳🇬
Gentleman 🇺🇸🇳🇬1 год назад

Hope say em sabi work for the people

Фото профиля Martin 🃜🃚🃖🃁🂭🂺
Martin 🃜🃚🃖🃁🂭🂺1 год назад

Embezzlement is real

Фото профиля Black 0🐼
Black 0🐼1 год назад

Naso osakpolo sef dey drum

Фото профиля (fan) Ilerimi
(fan) Ilerimi1 год назад

Lol see as the beat Dey rhythm.

Фото профиля Adeyemi Ayotunde
Adeyemi Ayotunde1 год назад

U go know say na him follow their mama attend C & S very well… sabi boy!

Фото профиля BiggestWilliez
BiggestWilliez1 год назад

Aswear na this man be Davido father, make them tell us the truth ooh 😂🤣

Фото профиля Biggie
Biggie1 год назад

Country dey spoil see wetin dis ones dey do with their lives Na why god no go ever take us serious🤦🏻‍♂️

Фото профиля damilola salami
damilola salami1 год назад

You dey carry cherubim man play? Most of them are very good with instruments

Фото профиля Spiritual Chef 🦉
Spiritual Chef 🦉1 год назад

This man is always happy

Фото профиля PRINCE
PRINCE1 год назад

Senseless behavior from a Governor, that’s why Nigeria 🇳🇬 keeps going backwards, the government don’t have idea of empowering youths into technology, always making ourselves happy with things our colonizer invented to enrich themselves, rubbish country, just look at a governor

Фото профиля Big Baby🌚❤️
Big Baby🌚❤️1 год назад

Funny man🤣

Фото профиля Abdulrahman Tunde A.
Abdulrahman Tunde A.1 год назад

Na this man suppose born Davido.. 😅🤣 He too love music.

Фото профиля @yyadirf
@yyadirf1 год назад

When you belle full, what else will be your problem? 🙏🏾

Фото профиля Lennon_cfc♈️
Lennon_cfc♈️1 год назад

Except being a proper governor

Фото профиля Paul Ashiekaa
Paul Ashiekaa1 год назад

I hope a letter will not surface from an Oba somewhere that a Yoruba Governor is enjoying himself with a sound from the Igbo nation. That's how bad it has become.

Фото профиля ♰𝖎𝖒𝖎
♰𝖎𝖒𝖎1 год назад

Lol so versatile 💯

Фото профиля TheForexScribe
TheForexScribe1 год назад

He is probably a keggite club member 😂😂

Фото профиля Just Judy
Just Judy1 год назад

Well at least he he declared his hobbies, and seems to be having a fine balance between work and play. and oh.... he hasnt entered ANY jaw dropping scandal !........... Atleast not yet.

Фото профиля Akanni of Ogun | Mobile Grapher 📽️📱
Akanni of Ogun | Mobile Grapher 📽️📱1 год назад

This man no like boredom 😂😂😂

Похожие видео