Loading video...
Video Failed to Load
Nothing wey Billionare Ochacho no dey do😂🍍🍗
34 Comments

If papa Dey do these ones, I wonder wetin the children go do for their time

Baba use 400m to give himself everlasting PR to Nigerians

VDM watching him closely

This man patiently waited for Peller's wedding, so he could use him to trend

No be small money Ochacho pay bloggers o, everywhere Ochacho this , Ochacho that. As if na this year e make am. Is this the first time Ochacho will be eating a kinda meat like this, abi what's the posting and hyping for??

See as the fat man dey send billionaire errand 😂 Ochacho got tired 😫

This One don hit jackpot dey laugh anyhow🤣🤣

OCHACHO no dey disappoint 😂😂 Billionaire lifestyle na different ball game 🔥🍍

Consistency is the key Mr ochacho has always pray for this moments forget the moment. He wanted this trend so badly no be today.but again the wife ?

All of a sudden this man is all over our faces What sort of country is this

na everyday this man dey muzz me for this social media

Overnight billionaire with no track record of success. This happens only in Nigeria where the true source of wealth is not questioned.

There is a pattern that shows Nigerian billionaires trying to be known so bad. Like they are trying to be celebrities or something. First the "School of Hustle" guy came in to interview someone billionaires, and now King Ochacho is everywhere.

That nigga made him squeeze one too many pineapples. Baba is already tired.

Money ma water Thjs one go buy chief priest as pet

I’m sure VDM has gone to be investigating ochacho money too so he can come up with something s!lly and try to trend again. Make una no worry, he’s money is legit just sprinkled with a lil of doctor strange 🪄

Omo poor man pikin Dey see something o

how is this dude a billionaire with all this reckless spending 😒 you can't see a billionaire spending recklessly like this..fahhhhh.

Baba dey run ads for his business

nothing wey olodo no dey do for clout, olodo wey go soon announce political ambition... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Until them owe that one wey dey shine teeth dey grill em eye go clear

Man is enjoying every moment of his life time ❤

At this point he is everywhere like MTN

Nigga laughing cause his cashing out big 😂😂

Nobe Jumabee Dey back ?

This man social media fame go eventually be like view once

Many people wives Dan dey use style ask thier husbands wetin ochacho does for a living already . 😅

Once you don ready to chop money, Lagos people de active 😂

Wetin this ones wan go do for heaven

All of a sudden this man no wan Dey lowkey again

Ochacho don dey hot for the media, back to back 😂

This man just dy let us know say money na water for en side

Bet it won’t taste nice 😂

My throat don nearly cut for that meat 😩
