Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
now this is content 😂😂
35,427 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Sunday, I Dey waka go house. My neighbor’s two sons run come meet me, I carry them dey waka, dey smile. Person say, your own dey come, I nearly drop them.

B50 don get small B1 😂

Tbh, this is content, this guy is good. If you like, no use condom, na your body go tell you

but why are men scared of pregnancy?

Lmaooo this one hit different Man went from buying Indomie to calculating school fees in 0.2 seconds

But normally, no need to introduce your babe to your guy, no hate but for me, she would do the groceries and I would talk to him while she waits inside the car

You no go run keh

Even if Nah Donald Trump you wan born ? 😂

Slight detail...he is holding a size 3 molfix? Not even diapers for new borns...haba na

Who dig this pit

Pampers is the cheapest thing in raising kids.

All my money wey you know say I get don finish

Fear women 😂😂😂

Hello friends! Need something new to watch?

Both mama and pikin god will punish both of them lol

Who I be when my helper dey see shege? 😂

Okay this is legit Content. Ono ma ebiko 😭😭

No give woman belle 😂

As u dey knack make u prepare your mind

This phamous na fuu😂😂

The person go fall inside oo 😂😂😂

Better content 😂😂😂

Contents de cry!😂🔥

Not funny

Run for your life. No trust woman for life again

This is how I love my woman bro Slim

Otilor

You no go run😂

😂😂

No be @Victor_Webflow be this?
