Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Now this is content 😂😂😂
226,489 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Nor be dis same girl wen pack all mallam suya give bweh for testing? ♥️

Na ham, na ham😂

It’s the way she always opens her eyes for me. 😂 This her new niche is so cool though lol.

Her facial expression dy off me 😂😂😂

Wetin be this again 😭

De babe don crazee😂

Dem use fine boys swear for this one🤣🤣

She looks so pretty tho .!

You no even collect number 🤷🤷🤣🤣

Ozour 🤣🤣 she still entered bike to give him water 😭

The funny part dey YouTube abi?

And who said it was supposed to be funny?🤨

I just like the way she dey open her eyes 👀😹

This girl go kee herself because of fine boys one day.😂😂

That last part 😂😂😂

This girl facial expression dy pami 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 God abeg ooooo, nah this one be "i don mumu for love".........

This girl recently content dey burst my head 😅😅😅

Watin be her name ooh? Make Una give people way make content credit now.

This video isn’t complete! You stopped it just as the dude woke up from his dramatic dream. 😂 Because there’s absolutely no way this would happen in Nigeria! 🇳🇬

Who understands the song? Nyankhara 😂😂

female sabinus 😂

It’s the way she mischievously spreads her eyes with that cunning smile on her face…😈

Sabinus sister

I have never seen such a funny lady as her 😂😂💔

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Dis one don love forget brain for house

This girl again 🤦♂️😂

This babe is a menace 😭😂😂😂

Na the second time I dey watch their video. After the suya own. Na her facial expression dey make me watch them. 😂😂😂

😂😂😂

😂😂😂😂

the delta travel fit goes crazy but why is bro modeling in the parking lot like its a runway 😭

Jesus 😂😂😂

😭😭😭

Abeg

Lmao 😂

crazy girl 😂 tag her na

🤣🤣🤣
