ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Now this is content ๐๐๐
235,886 ๆฌก่ง็ โข 12 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
38 ๆก่ฏ่ฎบ

Nor be dis same girl wen pack all mallam suya give bweh for testing? โฅ๏ธ

Na ham, na ham๐

Itโs the way she always opens her eyes for me. ๐ This her new niche is so cool though lol.

Her facial expression dy off me ๐๐๐

Wetin be this again ๐ญ

De babe don crazee๐

Dem use fine boys swear for this one๐คฃ๐คฃ

She looks so pretty tho .!

You no even collect number ๐คท๐คท๐คฃ๐คฃ

Ozour ๐คฃ๐คฃ she still entered bike to give him water ๐ญ

The funny part dey YouTube abi?

And who said it was supposed to be funny?๐คจ

I just like the way she dey open her eyes ๐๐น

This girl go kee herself because of fine boys one day.๐๐

That last part ๐๐๐

This girl facial expression dy pami ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ God abeg ooooo, nah this one be "i don mumu for love".........

This girl recently content dey burst my head ๐ ๐ ๐

Watin be her name ooh? Make Una give people way make content credit now.

This video isnโt complete! You stopped it just as the dude woke up from his dramatic dream. ๐ Because thereโs absolutely no way this would happen in Nigeria! ๐ณ๐ฌ

Who understands the song? Nyankhara ๐๐

female sabinus ๐

Itโs the way she mischievously spreads her eyes with that cunning smile on her faceโฆ๐

Sabinus sister

I have never seen such a funny lady as her ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Dis one don love forget brain for house

This girl again ๐คฆโโ๏ธ๐

This babe is a menace ๐ญ๐๐๐

Na the second time I dey watch their video. After the suya own. Na her facial expression dey make me watch them. ๐๐๐

๐๐๐

๐๐๐๐

the delta travel fit goes crazy but why is bro modeling in the parking lot like its a runway ๐ญ

Jesus ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Abeg

Lmao ๐

crazy girl ๐ tag her na

๐คฃ๐คฃ๐คฃ
