Loading video...
Video Failed to Load
NUMBER 1 DON WAKE UP O! 😂❤️
446,524 views • 11 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

Them no gree collect number 1 wey we call dem yesterday So we collect am back 😂😂

Deal with it

Na Tunez go later kpai outsiders 😂

Violence forever, peace never 😂😂

You no be like this before oh 😂

Be like Wiz just give Tunez freehand 😂😂😂

You get ogbaaa true true 🤣🤣🤣😂

Ogbafia coooooooooooook

If say this egbon no blow as Dj,the werey go blow as banger boy 😂

😂😂😂😂

ACTIVE JOOOOR

Slow down Dey cook, we no rush 😂

Biggest

Dem Go Gree Collect Number 1 Today or Not? 😂😂😂

U dey sleep for number 1 show still dey ooo 😂

Burna Boy is bigger than the whole nigeria industry combined , this fact not feelings 🐐

U love burna oo What is with this obsession

This egbon don craze wallahi 😭😂

Number one keh come down joor

Omo 😭😂😂🤣

You are very lucky i didn’t come across this tweet quick😂😏

Upon the sucking of Epon you still dey beg for giveaway. Machala no fit buy you 1 🤡😌. Put more effort Eru 😅😆

Abeg help me spray that lead guitarist 20naira 5. Biko 👍

Base on the man way you be 😂❤️

Tunez go stubborn gon

Good morning o

Go and sleep again bros 😂

ASSISTANT NUMBER 1 DON WAKE UP O! 😂❤️

Make them cry I red their tears to flush toilet

No leave that Ape blokos

Which of una Dey send all these vids for my DJ 😩😭😩😭

Walahi na Wizkid dey tweet dis things 😭😂🦅

You go rest 🥹😂

I like as una the trigger Ogulu cause when you see am for real life ma you go the dodge
