Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Nyash will never put me in trouble
417,454 views • 1 year ago •via X (Twitter)
35 Comments

Nìgga stop using black face for devil cos he ain't.

No vex I will use white tomorrow

@OG123T You dey mind ham? Pesin wey dey inside fire dey white?

@igbocnn2455 Mumu if u dey in paradise u go white? Abi devil dey burn for fire?

Which trouble pass the one wey devil Dey inside already?

As funny as this might be, the stereotype of black being evil and white being heavenly is a trauma embedded on our psyche as Africans. And funny enough most of us as adults are yet see the evil associated with this line of thinking. Too bad so sad. @MaziTunde @lindaikeji

Omo this yansh sef no bad oo

Bringing out the devil in me has to be the funniest line😂🤣🤣🤣

But that nyash make sense oo 🤔

Angel don wnter hell today nawa o

Which other trouble pass hell fire wey in Dey already 😂 my brother enjoy

How many of you were waiting for the next “next!!!” ?

You're bringing out the devil in me 😂😂😂

Imagine angel the tell devil say nyash go put am for trouble 🤣🤣

Werey say they're bringing out the devil in him because they deprive am ynash

Wicked man he’s just a kid 😂

Put am for 0.5× and thank me later 😇😅

Be like I go need fix my hair at this soft spot

Satan say they are bringing out the devil in him 🤣🤣🤣

Devil is black, God is White. Religion has finished us in Africa

Just focus on the nyash my dia

Devil saying you are bringing out the devil in me 😭😭

Where’s the salon ? I want to start making my hair.

Why u go tell devil say yansh go put am for trouble nii 😂

I don't mind it, you can go harder😉

Nonsense 😞

Yooo 😂😂

😂😂😂😂😂

@grok what is the handle of the ladies braiding their hair?

Show me the saloon of a fine girl with yánsh . I want to make 2million braids.

Pls i need location

Omoh 😂

🤣😂😂😂

🤣🤣🤣shey you know say you nor well ?

I think I fit perfectly for this job😼
Related Videos
Sensitive content
I put myself in big trouble
Rilès⏳
41,905 views • 2 years ago

