ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
O seun oko mi. ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
29,379 ๆฌก่ง็ โข 6 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
30 ๆก่ฏ่ฎบ

Even the Alfas dem know say this jazz dey. But chemistry teacher dey talk say e no dey ๐คฒ๐ฟ๐

Lmao ๐คฃ you dey mind Arojinle person wey don craze tey tey

You think aronjinle no get jazz? Na him followers I dey Pity ๐๐

Nobody promotes Yoruba culture in a negative way pass Alfas and pastors. They all stylishly use it to scam people thatโs why they validate most things they doesnโt make sense in Yoruba culture.

That egbon self get ayeta oo make una no use am play o๐๐ make una no follow him post o

No mind that animal husbandry teacher ๐ค๐ฝ๐

๐๐

Those alfa wey say make saheed osupa apologize waiting this wan go do

Shey you go go Scott free on this app after messing na big lie.. See as you hold arojonle for neck ๐๐๐

Opelope laula

No joke, bandit don shoot labeeb before and e no enter, he said it in one of his interview Baba said na kuriiyu

Is it not elebo that does oogun?? Continue deceiving yourself. Most of the ayeta is gbere

@Habeeb135875 na una Alfa be this

Igbiyanju the effort ๐

That arojinle na hypocrite Person wey Dey look for engagement ๐

Iโm sure the werey go get juju for body, e go dey lie for hin followers

Perfect respond

I love this ๐๐๐คฃ

This Alfa nah cultist self ๐ ๐he Dey game die

๐๐๐๐

This Alfa na werey

Alfa confirmed am ๐ ๐ ๐

Is oogun not ebo?

Stupid Idiots like this tanish the image of the deen and they claim to defend it. Thieves.

You dey mind am Nah the followers I pity wey no use their sense

Kurisiyu

I won't die young ooo

Nah scope ๐ ๐คฃ

๐๐๐๐

No mind that Arojinle, he dey deceive some gullible people na! Na them I pity
