Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

549,927 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Cleverly 💐
Cleverly 💐vor 1 Jahr

Them go call you blood still dey knack your babe for back

Profilbild von Precious
Preciousvor 1 Jahr

The girl must have been sleeping with him before now

Profilbild von TheMovieMaven 🎦 🎬
TheMovieMaven 🎦 🎬vor 1 Jahr

3mins 35 seconds of rubbish video, My advice!! Don't waste your data

Profilbild von Carazon
Carazonvor 1 Jahr

I won’t be surprised if this girl is sleeping with them all 😭

Profilbild von OLUWAFEMI◽
OLUWAFEMI◽vor 1 Jahr

Omo this settings na wack settings..: the guy in green na real Mumu man, the babe na Mumu babe… lover boy sef they slack, azaman my foot ! Person they tap your Community socket, e dey dance yeye azaman.

Profilbild von Gossip Naija
Gossip Naijavor 1 Jahr

This can't be the same dog

Profilbild von LadyB 💗Blessing👤
LadyB 💗Blessing👤vor 1 Jahr

It's the lady decéïving herself for me. Something wey him go later tell the guy. Stuuuuuuupid girl

Profilbild von Ore
Orevor 1 Jahr

They plan this thing for that babe jor. They don set camera down 🫠

Profilbild von Mrs Zanga 🔥❣️
Mrs Zanga 🔥❣️vor 1 Jahr

Which kind life men of this generation dey live fgs🤦🏾‍♀️

Profilbild von Yemtop4real.ton ✊💎🦅
Yemtop4real.ton ✊💎🦅vor 1 Jahr

This is a set-up 💯 Forward the video to 3:10 - 3:15 and see sign language among the lover boy and his friend on green 🙄 Dem wan set the lady up, seems they know she's fckin with dem all 💯 @instablog9ja

Ähnliche Videos