Loading video...
Video Failed to Load
Observe with me
522,464 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

INSIDE~WORLD🌍1 year ago
i choose to believe that they are dating, because if n0t, thats a revelation to the Guy to stay totally away from the gal if MARRIAGE is involve

World Transformation Movement3 years ago
Watch THE INTERVIEW

𝘙єє𝘥𝘸𝘢𝘯1 year ago
Make una no dey date last born una no dey hear see the result now

ØⱤ₳₵ⱠɆ 🦋1 year ago
Last borns should just stay single abeg 😂😂

@Debbie Ejima💜1 year ago
make una help me ooooooooooooo @instablog9ja

🌴Ikuku nenye ndụ ❤️1 year ago
What is this 🤣🤣🤣🤣

ᜰRAYA1 year ago
She no get papa for house ? Any girl that bills you come from a poor home Men don’t be fooled

Fola👑🌹1 year ago
Why she dy do like didirin😂😂😂😂😂if u done leave here

Bad Boy Raz1 year ago
Almanjiri + Dodoyo = perfect match 🤗

only-one-opizzy1 year ago
My own be say ,una no get papa and mama for house 😂😂😂. Almajiri and dodoyo 😂

AMARA1 year ago
Ndi last born
