Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Octoberich dey burst my head, bruh ๐ญ๐
38 Kommentare

E get some kind things wey you go do them go behead you u go die ๐

๐๐

๐๐๐him guys seff Dey follow am craze

na dem gan gan be issue๐๐

na skit maker jhoor

wetin you dey think tho ๐โโ๏ธ

๐๐

Enter chicken republic, if u nor get chicken pie raise your hand and signify.

@olaricky_ โWheytin you de thoโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

@olaricky_ ๐๐๐๐

Why you come dey misbehave like say you be antichrist๐ญ

And this boy never start smoke oh

If you never enter chicken republic ! Raise your hand up and testify! ๐ thats lowkey a bar

After this craze U wan just record ๐คฆโโ๏ธ Your great great greater grandchildren go meet ur nonsense for internet

E pain me say your life don spoil

If dem behead u, you suppose dey alive before.๐๐๐ญ Fawk my ๐ don kill me.๐๐๐

โE pain meeeeโ๐ญ

If u bring this guy come my TL again I go track you o

This thing slaps, e b like say I don Dey fra

Fawwwk

๐๐๐๐

E pain me ๐คฃ๐

Very lazy skit rapper

Afro-threat

Itโs like you watching Monalisa getting painted

How he does this with a straight face is beyond me๐

October never reach him don dey craze

๐๐๐

E pain me๐ญ

fawk๐

This guy๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ

Octoberich for Grammy fawwk !!๐๐ญ

Fawk ๐โโ๏ธ๐

Ts like watching the MonaLisa get painted

E get as you go do we go behead you ๐ฉ

Moo record moo record ๐๐ซด

Police never still arrest am?

Make we record ๐คฆโโ๏ธ๐น
