Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Octoberich dey burst my head, bruh 😭😂
38 Yorum

E get some kind things wey you go do them go behead you u go die 😅

😂😂

😂😂😂him guys seff Dey follow am craze

na dem gan gan be issue😂😂

na skit maker jhoor

wetin you dey think tho 🙂↔️

😂😂

Enter chicken republic, if u nor get chicken pie raise your hand and signify.

@olaricky_ “Wheytin you de tho” 😭😭😭😭😭

@olaricky_ 😂😂😂😂

Why you come dey misbehave like say you be antichrist😭

And this boy never start smoke oh

If you never enter chicken republic ! Raise your hand up and testify! 😂 thats lowkey a bar

After this craze U wan just record 🤦♂️ Your great great greater grandchildren go meet ur nonsense for internet

E pain me say your life don spoil

If dem behead u, you suppose dey alive before.💀💔😭 Fawk my 🐐 don kill me.😂😂😂

“E pain meeee”😭

If u bring this guy come my TL again I go track you o

This thing slaps, e b like say I don Dey fra

Fawwwk

😂😂😂😂

E pain me 🤣💔

Very lazy skit rapper

Afro-threat

It’s like you watching Monalisa getting painted

How he does this with a straight face is beyond me😄

October never reach him don dey craze

😂😂😂

E pain me😭

fawk😅

This guy🤣🤣😭😭😭

Octoberich for Grammy fawwk !!😂😭

Fawk 🙂↔️😂

Ts like watching the MonaLisa get painted

E get as you go do we go behead you 😩

Moo record moo record 😂🫴

Police never still arrest am?

Make we record 🤦♂️😹
