Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Odumodublvck don suffer 😂😂😂
57 Yorum

I swear down, this exactly how Big Kala raps. Only 1 line about the subject, the rest na off point 🤣🤣🤣

😭😭😂😂

“ I put perfume for my ogor” 😂😂🤭

😂😂😂

Which kinda lyrics be that 😂

Dem suppose arrest this guy 😭😭😭😂😂

😂😂😂

I swear!! that's exactly omolomoblsck run hin nonsense for inside studio

😭😭😂😂😂

The werey na lowlife rapper .. bonez no wan talk lowlife na why hin say highlife

I have never seen someone sing so much rubbish with confidence in my life like Odumodublvck 🤣..he's literally an upgraded speed darlington...industry dustbin for a reason🤣🤣🤣

Joor nau 😂😂😂

Tomorrow them don pick this boy 😂😂

😂😂😂

E still enter wande coal mode 😭😭

😂😂😂

“Samsung phone” “Hookup girls na tenant” 😭

@kxngnggg 😂😂

na where he say he put perfume for orgor. i just off😂😂

😭😭😂😂😂

This guy even make sense pass the original one ,, shebi we still see one or two pick for wetin Dey he boy Dey talk ..

😭😭😭😂😂😂

Abi na .. to drop 2 bars without domestic violence go tear Odumo ACL on a normal day

That part where he used the high pitch voice. Too real 😂😅😅

@ifeanyiedozie10 And anti-success go dey gas am 😅😅

@ifeanyiedozie10 😂😂

This is literally how he raps btw lol

If any odumodu twit popped up past this video there 😂

😂😂😂

Aje I don post am tya

I like that part wey he sing 😂

😂😂😂

my taste is fucked cuz y I fw this

😂😂😂

Make person no break ACL ooo 😂😂😂

Una don mad finish for this country 😭😞😭

😂😂😂

Wetin be this!!! Chisus!!! How come I’m just seeing this?! I’m rolling on the floor! Lmaooooo.. 😂😩

😂😂😂

No lick your shit Abeg 🤣🤣🤣

I wonder what he smokes before he start writing, wait ooo, he Dey write those jargons ?

😂😂

🤣 🤣 na you be the real opps Odumodu has been rapping about!

This boy supposed dey jail now😂😂💔

"when I shit, I lick my shit" 😭

Anti what? More like anti success 😄😂😂

Odumodu I be antelope 😭😂😂😂

😂😂😂

nah were he transpose hin voice off me...😀😀

But no be lie him rap no dey ever connect...

Na wash nyash I really hear for that place, abi my hear de pain me

Tiwasavage ooo black bones Dey do ojoro 😂😂😂

"Samsung phone"

Wetin happen to the machine 😂😂

E dey faulty 😂😂😂

If I be God I for take this werey……🤣🤣🤣🤣 Odumodu suppose tidy this guy up!!!

@BlaqBonez 🤣🤣🤣🤣🤣
