Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨ODUMODUBLVCK NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
91,884 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

Bro I swear na lion and giraffes suppose Dey listen to this shit?? You think say na Spartacus you Dey sing for? Fuck

Say whatever, but this shii sound dope 🔥

Fucking get to the singing part already, na so so ayakata I just dey hear

Nah for zoo you suppose dey perform ohh 😂😂

Starting of the song was fire until OD started rapping brooo 😭😭😭

😂😂😹😹😹🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤡🤡🤡

His melody can raise the dead AYAKATA The Dead:

This kind mid song for 2026💀😭😂 @Odumodublvck_ i give you 2hours to quit music abeg . no day disgrace yourself like this na ! 💔 old fool😂

For 2026? @Odumodublvck_ don’t try to drop this disaster! 😡

E Sha better pass, 'I be tiger, gr gr gr, tea tea tea ' Tyla congratulations on your next Grammy

Omo na afro fela classic be this 🔥🔥🔥🔥🔥

No try release this thing , no just vex me bro

The werey good scatter, and it annoys me

first in his blood line to feature dead am

see wetin OD do this sweet beat😭😭💔

@midewtf My Goat don Dey cook again

Man must chop

Oh! Na why you nor wan leave that Fela grand son 😂😂😂😂😂

This is fire fr 🔥🔥

Bro too mid

But the song is fire sha

⚙️⚙️⚙️⚙️😂

This has to be the greatest hit ever produced 2026🔥

Na God save this odumo say he Sabi this music p if not all that shit chat no go

@chuwangsunday3 Omon Afro beat dor loose value

I don wonder how this clown get wizzy feature

Wetin that guy way day him back day do 😂😂😂

😹😹💔💔

Ayakata

This party is getting lit 🔥

Big Kala

I be think say him na rapper o

No let seun Kuti see this video ooo He go enter live soon

🔥🔥🔥







