Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨ODUMODUBLVCK NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
Комментарии: 33

Since blaqbonez Chanel and Big performer blow up, OD wan use back to back snippet take wound us.

@DavidoPolice Him problem be say him too good

“ I go Dey update you on your failure” 😂

This guy dey try ooo but blaqbonez Sabi pass am

Make he just give up abeg we no day 2019 again

Sounding like a finished man

HIPHOP IS DEAD FOR REAL

Iceking better

Sing me high note Wande Coal 😂😂

So nobody dey drop same day with SWAGUU ?😂 Una mind go dey

We go soon clock this guy bad lyricism , na just time For now Jus de use vocals de catfish us

He good ehh😂❤️

Omo, ODUMODU really dey cook something serious. The snippet get that raw energy wey fits make dis one enter rotation quickly, I’m feeling the direction already.

@Moweyyyy184273 Make he just quit music. There’s no coming back from what blaqbonez has done to he’s career until he replies that dïss song, he’s a bozo

Ice king>>>>>

Breadwinner Dey for June

This one no Sabi sing again

abeg who dey advice this guy for music wetin be this

Big kala on another one

Mad tune

Make he keep am

This guy look more slim .

Question is HOW’D WE DANCE TO THIS? 😂

Melody gad😂🚨

Make I no lie , OD don Dey fall off small small

I do have mixed feelings about you these days

Wetin be this 😂 na Afro juju 😂

Why Reeplay dey look OD like that?? 😂 I wonder what’s going through his mind as OD d make that video

Mumumodu

Nigga need a new carrier for real tf🤣

E good pieces 🔥😍

@Odumodublvck_ I just spoke with the gods and they said you'll need 77 virgins to revive your carrier.

Wetin this guyy dey sing sef wtf!!!




